Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Very useless boy, this one. 😭

186,282 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Dr Kelechi Okoro | Ebonyi Babe
Dr Kelechi Okoro | Ebonyi Babevor 9 Monaten

Whatever is wrong with this boy I don’t want him to get better 😀😀😀😀

Profilbild von ClemsAndy
ClemsAndyvor 9 Monaten

But normally Satan suppose dey front make i dey monitor em movements🤣🤣🤣

Profilbild von Bantus
Bantusvor 9 Monaten

Whether you hear Igbo or not... This one clear 😂😂

Profilbild von 𝐀𝐃𝐄𝐆𝐁𝐎𝐘𝐄𝐆𝐀
𝐀𝐃𝐄𝐆𝐁𝐎𝐘𝐄𝐆𝐀vor 9 Monaten

Werey say Satan fit be homo😂😂

Profilbild von Victor
Victorvor 9 Monaten

😂😂😂

Profilbild von Francis
Francisvor 9 Monaten

He say "if na girls you fit go behind them" Boy's a menace 🤣

Profilbild von Dr. Emma Okore
Dr. Emma Okorevor 9 Monaten

😂😂😂😂😂😂😂 This guy thinks outside the box. Imagine the thought process that produced this?

Profilbild von Only1Kelay ♟️
Only1Kelay ♟️vor 9 Monaten

Wetin this boy dey smoke sef 😅😭

Profilbild von Jeffrey Stephens
Jeffrey Stephensvor 9 Monaten

This is how Satan’s assistant is looking at satan now😭

Profilbild von Neche Mike
Neche Mikevor 9 Monaten

Omoo, the boy talk true 😂 Abeg make him dry front, so I go dey see am 😭

Profilbild von iPaul
iPaulvor 9 Monaten

Exactly wetin this guy dey smoke? His reasoning dey always amuse me 🤣😂🤣

Profilbild von I AM BLAZE THE CURIOUS⚕️☢️
I AM BLAZE THE CURIOUS⚕️☢️vor 9 Monaten

Wetin this guy's dey smoke?? 😭😭😂😂😂 Daalu 👍🏾 😅

Profilbild von Toochukwu of Divine Mercy.
Toochukwu of Divine Mercy.vor 9 Monaten

😭😭😭. What did I just watch. The guy is a compound fool.😭😭🤣🤣🤣

Profilbild von Bawon
Bawonvor 9 Monaten

Make satan no go behind me oo 😭😭 abeg

Profilbild von Chaps
Chapsvor 9 Monaten

Make Satan no go give am sliding tackle from the back 😂😂🤣

Profilbild von Xavi Dml
Xavi Dmlvor 9 Monaten

This guy no well 😭😂

Profilbild von O.S.C.A.R
O.S.C.A.Rvor 9 Monaten

But on a serious note, imagine say Police arrest criminal come keep am behind instead of front?

Profilbild von 🧸 Ifechukwu di utó 🥨
🧸 Ifechukwu di utó 🥨vor 9 Monaten

This is the only person you like

Profilbild von OJ
OJvor 9 Monaten

“Go behind me “ Na better bending you go collect 😭😭

Profilbild von Peter Obi's Trumpeter🎺
Peter Obi's Trumpeter🎺vor 9 Monaten

Or make he cut your head from behind nko?

Profilbild von John Thomas and 11,000 others
John Thomas and 11,000 othersvor 9 Monaten

Omo my belle 😂😂😂

Profilbild von D Jumbo Borito
D Jumbo Boritovor 9 Monaten

What’s even funnier is that The way you got to understand him instantly even if you don’t hear Igbo is amazing 🤣

Profilbild von Green odds⚽
Green odds⚽vor 9 Monaten

How you wan take explain say you tell your fellow man make he go behind you, especially the one Bible said he fine like woman. Agagay brothers forum

Profilbild von Uche Patrick
Uche Patrickvor 9 Monaten

😆 🤣 😂 😹.... Satan fit be Bob wey dey Risky

Profilbild von BRIGHT
BRIGHTvor 9 Monaten

Satan wey be ur fellow man 🤣🤣

Profilbild von Pastor Chidi Ohanum.
Pastor Chidi Ohanum.vor 9 Monaten

Hahahahahahahaha... 😂 This boy eerhhhhhhhh 😆 It is obvious this boy is high on something higher than high... Hahahahahahaha 😂 Abeg this guy need win AWARD o, he's so good 👍

Profilbild von Eyen Umoh
Eyen Umohvor 9 Monaten

I need to know his dealer.

Profilbild von ugochukwu Stephen
ugochukwu Stephenvor 9 Monaten

🤣😅😅😀 my brother guard ur back well, make satan no do dig borehole

Profilbild von king paramiks
king paramiksvor 9 Monaten

“Satan fit be homo” 😂😂😭

Profilbild von StockToBuyNow. ai
StockToBuyNow. aivor 9 Monaten

This boy is just funny 😂😂

Profilbild von Don Dozie
Don Dozievor 9 Monaten

But if you look at it critically, why u go put your enemy for back

Profilbild von Queen Ezekiel Joshua
Queen Ezekiel Joshuavor 9 Monaten

Omo! This boy no well

Profilbild von UGO.CRYPTz
UGO.CRYPTzvor 9 Monaten

Person wey no well 😂😂😂

Ähnliche Videos

Trench boy too useless bruh 😭😭😭😭
1:55

Sensitive content

Trench boy too useless bruh 😭😭😭😭

Prom Prom🌚

190,639 Aufrufe • vor 1 Jahr