Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Very useless boy, this one. 😭

186,282 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Dr Kelechi Okoro | Ebonyi Babe
Dr Kelechi Okoro | Ebonyi Babe9 месяцев назад

Whatever is wrong with this boy I don’t want him to get better 😀😀😀😀

Фото профиля ClemsAndy
ClemsAndy9 месяцев назад

But normally Satan suppose dey front make i dey monitor em movements🤣🤣🤣

Фото профиля Bantus
Bantus9 месяцев назад

Whether you hear Igbo or not... This one clear 😂😂

Фото профиля 𝐀𝐃𝐄𝐆𝐁𝐎𝐘𝐄𝐆𝐀
𝐀𝐃𝐄𝐆𝐁𝐎𝐘𝐄𝐆𝐀9 месяцев назад

Werey say Satan fit be homo😂😂

Фото профиля Victor
Victor9 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Francis
Francis9 месяцев назад

He say "if na girls you fit go behind them" Boy's a menace 🤣

Фото профиля Dr. Emma Okore
Dr. Emma Okore9 месяцев назад

😂😂😂😂😂😂😂 This guy thinks outside the box. Imagine the thought process that produced this?

Фото профиля Only1Kelay ♟️
Only1Kelay ♟️9 месяцев назад

Wetin this boy dey smoke sef 😅😭

Фото профиля Jeffrey Stephens
Jeffrey Stephens9 месяцев назад

This is how Satan’s assistant is looking at satan now😭

Фото профиля Neche Mike
Neche Mike9 месяцев назад

Omoo, the boy talk true 😂 Abeg make him dry front, so I go dey see am 😭

Фото профиля iPaul
iPaul9 месяцев назад

Exactly wetin this guy dey smoke? His reasoning dey always amuse me 🤣😂🤣

Фото профиля I AM BLAZE THE CURIOUS⚕️☢️
I AM BLAZE THE CURIOUS⚕️☢️9 месяцев назад

Wetin this guy's dey smoke?? 😭😭😂😂😂 Daalu 👍🏾 😅

Фото профиля Toochukwu of Divine Mercy.
Toochukwu of Divine Mercy.9 месяцев назад

😭😭😭. What did I just watch. The guy is a compound fool.😭😭🤣🤣🤣

Фото профиля Bawon
Bawon9 месяцев назад

Make satan no go behind me oo 😭😭 abeg

Фото профиля Chaps
Chaps9 месяцев назад

Make Satan no go give am sliding tackle from the back 😂😂🤣

Фото профиля Xavi Dml
Xavi Dml9 месяцев назад

This guy no well 😭😂

Фото профиля O.S.C.A.R
O.S.C.A.R9 месяцев назад

But on a serious note, imagine say Police arrest criminal come keep am behind instead of front?

Фото профиля 🧸 Ifechukwu di utó 🥨
🧸 Ifechukwu di utó 🥨9 месяцев назад

This is the only person you like

Фото профиля OJ
OJ9 месяцев назад

“Go behind me “ Na better bending you go collect 😭😭

Фото профиля Peter Obi's Trumpeter🎺
Peter Obi's Trumpeter🎺9 месяцев назад

Or make he cut your head from behind nko?

Фото профиля John Thomas and 11,000 others
John Thomas and 11,000 others9 месяцев назад

Omo my belle 😂😂😂

Фото профиля D Jumbo Borito
D Jumbo Borito9 месяцев назад

What’s even funnier is that The way you got to understand him instantly even if you don’t hear Igbo is amazing 🤣

Фото профиля Green odds⚽
Green odds⚽9 месяцев назад

How you wan take explain say you tell your fellow man make he go behind you, especially the one Bible said he fine like woman. Agagay brothers forum

Фото профиля Uche Patrick
Uche Patrick9 месяцев назад

😆 🤣 😂 😹.... Satan fit be Bob wey dey Risky

Фото профиля BRIGHT
BRIGHT9 месяцев назад

Satan wey be ur fellow man 🤣🤣

Фото профиля Pastor Chidi Ohanum.
Pastor Chidi Ohanum.9 месяцев назад

Hahahahahahahaha... 😂 This boy eerhhhhhhhh 😆 It is obvious this boy is high on something higher than high... Hahahahahahaha 😂 Abeg this guy need win AWARD o, he's so good 👍

Фото профиля Eyen Umoh
Eyen Umoh9 месяцев назад

I need to know his dealer.

Фото профиля ugochukwu Stephen
ugochukwu Stephen9 месяцев назад

🤣😅😅😀 my brother guard ur back well, make satan no do dig borehole

Фото профиля king paramiks
king paramiks9 месяцев назад

“Satan fit be homo” 😂😂😭

Фото профиля StockToBuyNow. ai
StockToBuyNow. ai9 месяцев назад

This boy is just funny 😂😂

Фото профиля Don Dozie
Don Dozie9 месяцев назад

But if you look at it critically, why u go put your enemy for back

Фото профиля Queen Ezekiel Joshua
Queen Ezekiel Joshua9 месяцев назад

Omo! This boy no well

Фото профиля UGO.CRYPTz
UGO.CRYPTz9 месяцев назад

Person wey no well 😂😂😂

Похожие видео