Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Very useless boy, this one. 😭
186,282 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Whatever is wrong with this boy I don’t want him to get better 😀😀😀😀

But normally Satan suppose dey front make i dey monitor em movements🤣🤣🤣

Whether you hear Igbo or not... This one clear 😂😂

Werey say Satan fit be homo😂😂

😂😂😂

He say "if na girls you fit go behind them" Boy's a menace 🤣

😂😂😂😂😂😂😂 This guy thinks outside the box. Imagine the thought process that produced this?

Wetin this boy dey smoke sef 😅😭

This is how Satan’s assistant is looking at satan now😭

Omoo, the boy talk true 😂 Abeg make him dry front, so I go dey see am 😭

Exactly wetin this guy dey smoke? His reasoning dey always amuse me 🤣😂🤣

Wetin this guy's dey smoke?? 😭😭😂😂😂 Daalu 👍🏾 😅

😭😭😭. What did I just watch. The guy is a compound fool.😭😭🤣🤣🤣

Make satan no go behind me oo 😭😭 abeg

Make Satan no go give am sliding tackle from the back 😂😂🤣

This guy no well 😭😂

But on a serious note, imagine say Police arrest criminal come keep am behind instead of front?

This is the only person you like

“Go behind me “ Na better bending you go collect 😭😭

Or make he cut your head from behind nko?

Omo my belle 😂😂😂

What’s even funnier is that The way you got to understand him instantly even if you don’t hear Igbo is amazing 🤣

How you wan take explain say you tell your fellow man make he go behind you, especially the one Bible said he fine like woman. Agagay brothers forum

😆 🤣 😂 😹.... Satan fit be Bob wey dey Risky

Satan wey be ur fellow man 🤣🤣

Hahahahahahahaha... 😂 This boy eerhhhhhhhh 😆 It is obvious this boy is high on something higher than high... Hahahahahahaha 😂 Abeg this guy need win AWARD o, he's so good 👍

I need to know his dealer.

🤣😅😅😀 my brother guard ur back well, make satan no do dig borehole

“Satan fit be homo” 😂😂😭

This boy is just funny 😂😂

But if you look at it critically, why u go put your enemy for back

Omo! This boy no well

Person wey no well 😂😂😂
