正在加载视频...

视频加载失败

Very useless boy, this one. 😭

186,394 次观看 • 11 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

Dr Kelechi Okoro | Ebonyi Babe 的头像
Dr Kelechi Okoro | Ebonyi Babe11 个月前

Whatever is wrong with this boy I don’t want him to get better 😀😀😀😀

ClemsAndy 的头像
ClemsAndy11 个月前

But normally Satan suppose dey front make i dey monitor em movements🤣🤣🤣

Bantus 的头像
Bantus11 个月前

Whether you hear Igbo or not... This one clear 😂😂

𝐀𝐃𝐄𝐆𝐁𝐎𝐘𝐄𝐆𝐀 的头像
𝐀𝐃𝐄𝐆𝐁𝐎𝐘𝐄𝐆𝐀11 个月前

Werey say Satan fit be homo😂😂

Victor 的头像
Victor11 个月前

😂😂😂

Francis 的头像
Francis11 个月前

He say "if na girls you fit go behind them" Boy's a menace 🤣

Dr. Emma Okore 的头像
Dr. Emma Okore11 个月前

😂😂😂😂😂😂😂 This guy thinks outside the box. Imagine the thought process that produced this?

Only1Kelay ♟️ 的头像
Only1Kelay ♟️11 个月前

Wetin this boy dey smoke sef 😅😭

Jeffrey Stephens 的头像
Jeffrey Stephens11 个月前

This is how Satan’s assistant is looking at satan now😭

Neche Mike 的头像
Neche Mike11 个月前

Omoo, the boy talk true 😂 Abeg make him dry front, so I go dey see am 😭

iPaul 的头像
iPaul11 个月前

Exactly wetin this guy dey smoke? His reasoning dey always amuse me 🤣😂🤣

I AM BLAZE THE CURIOUS⚕️☢️ 的头像
I AM BLAZE THE CURIOUS⚕️☢️11 个月前

Wetin this guy's dey smoke?? 😭😭😂😂😂 Daalu 👍🏾 😅

Toochukwu of Divine Mercy. 的头像
Toochukwu of Divine Mercy.11 个月前

😭😭😭. What did I just watch. The guy is a compound fool.😭😭🤣🤣🤣

Bawon 的头像
Bawon11 个月前

Make satan no go behind me oo 😭😭 abeg

Chaps 的头像
Chaps11 个月前

Make Satan no go give am sliding tackle from the back 😂😂🤣

Xavi Dml 的头像
Xavi Dml11 个月前

This guy no well 😭😂

O.S.C.A.R 的头像
O.S.C.A.R11 个月前

But on a serious note, imagine say Police arrest criminal come keep am behind instead of front?

🧸 Ifechukwu di utó 🥨 的头像
🧸 Ifechukwu di utó 🥨11 个月前

This is the only person you like

OJ 的头像
OJ11 个月前

“Go behind me “ Na better bending you go collect 😭😭

Peter Obi's Trumpeter🎺 的头像
Peter Obi's Trumpeter🎺11 个月前

Or make he cut your head from behind nko?

John Thomas and 11,000 others 的头像
John Thomas and 11,000 others11 个月前

Omo my belle 😂😂😂

D Jumbo Borito 的头像
D Jumbo Borito11 个月前

What’s even funnier is that The way you got to understand him instantly even if you don’t hear Igbo is amazing 🤣

Green odds⚽ 的头像
Green odds⚽11 个月前

How you wan take explain say you tell your fellow man make he go behind you, especially the one Bible said he fine like woman. Agagay brothers forum

Uche Patrick 的头像
Uche Patrick11 个月前

😆 🤣 😂 😹.... Satan fit be Bob wey dey Risky

BRIGHT 的头像
BRIGHT11 个月前

Satan wey be ur fellow man 🤣🤣

Pastor Chidi Ohanum. 的头像
Pastor Chidi Ohanum.11 个月前

Hahahahahahahaha... 😂 This boy eerhhhhhhhh 😆 It is obvious this boy is high on something higher than high... Hahahahahahaha 😂 Abeg this guy need win AWARD o, he's so good 👍

Eyen Umoh 的头像
Eyen Umoh11 个月前

I need to know his dealer.

ugochukwu Stephen 的头像
ugochukwu Stephen11 个月前

🤣😅😅😀 my brother guard ur back well, make satan no do dig borehole

king paramiks 的头像
king paramiks11 个月前

“Satan fit be homo” 😂😂😭

StockToBuyNow. ai 的头像
StockToBuyNow. ai11 个月前

This boy is just funny 😂😂

Don Dozie 的头像
Don Dozie11 个月前

But if you look at it critically, why u go put your enemy for back

Queen Ezekiel Joshua 的头像
Queen Ezekiel Joshua11 个月前

Omo! This boy no well

UGO.CRYPTz 的头像
UGO.CRYPTz11 个月前

Person wey no well 😂😂😂

相关视频

Trench boy too useless bruh 😭😭😭😭
1:55

Sensitive content

Trench boy too useless bruh 😭😭😭😭

Prom Prom🌚

190,648 次观看 • 1 年前