Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Verydarkman wan open church for China🤣
58,944 просмотров • 14 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

God go just fra wonder , which kind black people he created 😂

Who will go there?😂😭 fooling headmaster

If your movement needs constant insults to survive, maybe the problem isn’t everybody else.

i love this guy ❤️

He knows what is saying.... God will punish all of you

😂 VDM wan carry “innovation” reach China, now una don turn am to church branch? Na VeryDarkMan International Ministries, China Chapter be this? 🤣🇨🇳⛪

lol 😂 this one go just start new thing like say dem dey fry dodo for him head

This guy is the master of fooling 😂

Prayer is the key to China progress we Nigerians need to pray more we have so many rich pastors that are God sons to lead us in that movement. For examples......

@Urglysam Omoh na today I know say na werey

@katerkumaga4 This guy he always no dey serious

😂😂😂😂 omg

Watin carry VDM go church lmao

Waiting this guy they do😂😭

Omoh watin be this again 😂

This VDM nah real Ogba 🤣🤣

omo if i die for this county say i nor travel round the world e go too pain me sha

After this, what next?

What’s this guy up too again

I love what he's doing

Peak fooling

Nigeria 🇳🇬 is a clawn country 😂 everything is about prayers to them instead of doing the needful VDM 🥹🤣

Is this guy mocking the potency of prayer or what

We go attend sha

What's this guy doing😂😂

65,000

He must be joking

Hin be herbalist not Christian

@Funksmama 😂😂😂

Funny guy

Verydarkman don fra

Vdm don fra

God abeg oooo 🤣🙄
