正在加载视频...
视频加载失败
Vincent Martins Okoye, What a guy😂🤣
45 条评论

My bro just Dey find all means to escape poverty don’t mind him 😂😂😂😂😂

Na hustler😂

Na Jenny's glow cause all this rubbish . Them for just put Nafdac number na.

Why you add Martin’s na 😂😪😤 na mh papa name be that oh

No vex😅

Apology accepted 😹

The VDM na fool😂

@Larryfx1z Big fool😹

Na him oooo

🤣

From day one I no trust the guy he scatter mohbad case

Anywhere belly face 😂

😹

Gradually this guy is loosing credibility

😂😂😂😂😂💔 nothing different from vdm and apc na AiG wey still Dey take am slow with am.

Reno Omokri has a competition. 😂😂

The worst human being to be in the internet space today…however I blame ratels whose brains has been damaged broken and exchanged with tilapia fish brains

Very daft man with foolish followers!

This one na manipulator wen don use guilible Nigerians to enrich himself he go buy ps5 for head rates office Dey play person who could not afford a TV and plastic water before lol

Once u come for wizkid bayii Your end is near niyen

Nbl

Una dey trust the morality of a pornstar keh

I don clock this guy antics since..!!!

He don cast😹

Person wey fit sell em nude go fit sell em integrity that one na if en get oo

Believe him at your own risk

Who edit this video 😭😂😊

@Fayo_bby The person na bully😂

The blood of Jesus💔😭

E shock you?

Brother😭

Vincent idowu okoye 🤣🤣

I talk ham say this guy no want use him hand✋️ work and you peole don see ham nah Olofo omo?

Na man hin be, nothing wrong with change of mind and opinions, when presented with new information. Go home and ask yourself questions

Never trust the loyalty of a poor man

So he shouldn’t have his own opinion on public issues just because you hate him. e nor go ever better for some Migerians true true

@RadioPaparazi Ogbeni wetin dey sup One minute you’re on the next we don’t hear from you again on YouTube This isn’t ideal at all Cheefo from Dudley

How many videos has he made yet? Why is he so restless?

the guy don dey fumble jareh 😂😭

This is funny asf😂😂

Likeee I don’t know why people still kiss his ass He’s a clout chaser,can you see the way he was angry because people didn’t hear him out???? This dude took 700 million bribe not to talk about a particular person and he kept quiet,no wonder he has many unsolved cases

You wicked bro😭😂😂😂

@UncleChinedu I’ll always Thanks I never supported this man…

Na clown he be 😂😂😂😂

He only stand for money
