正在加载视频...

视频加载失败

Wahala be like project defense

64,940 次观看 • 5 个月前 •via X (Twitter)

31 条评论

Jay Cruz 的头像
Jay Cruz5 个月前

Omo… if you fit do this thing without pressure from your audience, take your crown 👑

L! | Muslimah in Tech 的头像
L! | Muslimah in Tech5 个月前

Your body go won enter ground with intimidating looks from those supervisors 🤣

P.Gizzie Services 的头像
P.Gizzie Services5 个月前

All this unnecessary practice The world has left us behind to be defending nonsense

ʀᴏʟʟᴇx®🫩 的头像
ʀᴏʟʟᴇx®🫩5 个月前

She no sabi wetin she put for book ❓😹

Daniel Abraham – Whereinproperty 的头像
Daniel Abraham – Whereinproperty5 个月前

Why she come dey act like choir member? 😄

ChukwuEbuka 的头像
ChukwuEbuka5 个月前

You'd tell at first the lady wasn't prepared or ready for the defense. Only by looking at first dressing she don, the lecturer don discredit her. You can't come for a project defense looking unkept and tattered.

JustVibinX 的头像
JustVibinX5 个月前

Whether you be badie or yahuu boy defense day go humble you

TIFE D GREAT🌍🎰 的头像
TIFE D GREAT🌍🎰5 个月前

This one no be defense, na attack be this

Coolchris Youngblood 的头像
Coolchris Youngblood5 个月前

Hunger don beat this one for school chai e no easy 😅😅

𝔡𝔬𝔫𝔯𝔞𝔶™ (Elam) 的头像
𝔡𝔬𝔫𝔯𝔞𝔶™ (Elam)5 个月前

E no go pass polytechnic students, very easy to spot.

michelle loves PP 😎 🀄️ 的头像
michelle loves PP 😎 🀄️5 个月前

And na dem dey snap and post “done and dusted” pass😂😭💀

Sadiku steve 的头像
Sadiku steve5 个月前

wahala b like wetin again

Dash. P 的头像
Dash. P5 个月前

But she go sabi shout for man as u see her so😙😙

Debbie of God 的头像
Debbie of God5 个月前

I know what defense looks like..... Especially when you have lecturers that are mean before you

CHIKA 的头像
CHIKA5 个月前

Public speaking isn't for the weak 😂

Mind 的头像
Mind5 个月前

Book too useless for nigeria . Na why I no dhey stress myself on rubbish and face wetin fit run me better life

OLUWAPALMER 🥶 的头像
OLUWAPALMER 🥶5 个月前

Abeg the background sound na which song 😂

Nonso Aniobi 的头像
Nonso Aniobi5 个月前

This one na big Wahala.. carry over loading

okolie jude 的头像
okolie jude5 个月前

💔

Joelexy 🦅 的头像
Joelexy 🦅5 个月前

wetin be this 😂

Smasha 的头像
Smasha5 个月前

😂 😂 😂

Ade'Tayo Atanda 👑 的头像
Ade'Tayo Atanda 👑5 个月前

They should have send her out of the hall, this is indiscipline....if she's not ready to change, she can come back next year... You have money for jeans but can't afford a plane trouser or skirt for defence

IsraelTomiwa 的头像
IsraelTomiwa5 个月前

this group assignment defense not project defense and the school is likely going to be .. POLYTECHNIC OR COLLEGE institution

WO 的头像
WO5 个月前

Oya na defend wetin you prepare if e sure for you say na you write am

ZËK 💎 的头像
ZËK 💎5 个月前

Why she dey cry 🙆😂😂

Ebube 的头像
Ebube5 个月前

You will just know this a polytechnic institute

xxx 的头像
xxx5 个月前

@kenzybanks remember IT inspection for lab 😂😂😂😂

Professor 🪝⚓️ 的头像
Professor 🪝⚓️5 个月前

First of all why she go wear crazy jean go defend her shit up And second of all why is she fidgeting lol Them collect her Matric number nii See how she dey do like oerson wey no fit finsih one nylon of pap . If to say them call her for hook up or tell her to off her pants yòu will se how organized and intelligent she was !!!!

Femi Akinwale 的头像
Femi Akinwale5 个月前

project defense like this?Them be like choir members

Mosey 𓃵 的头像
Mosey 𓃵5 个月前

Verified creators join in

P.G.B ENTERPRISES 的头像
P.G.B ENTERPRISES5 个月前

If nah to suck prick now, she go represent very well😂