Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wahala just full everywhere
97,932 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Oga which one be you are not doing again Who you wan leave her for? Stay there joor 🙂↔️🙂↔️ If you come run mad na you Sabi

Trust me women act like they are possessed. This one is even small. Wait until she's pregnant you'll see shege. I done sit down ask God wetin I do to deserve wetin I dey go through for this woman hand. And worst is, she's accusing the innocent baby of causing it.

Una mind no go touch ground😂. Me wey single no get sense abi?😏

Na every man wey dey inside relationship dey face am no worry. Just pick your suffer and enjoy it 😂

She must be my girlfriends twin sister. Àwọn eleyi ya werey ju malu lor. Any man that will eventually marry her will run mad in less than 6months if their relationship ever gets to that stage. Except she marries someone who doesn't love her

Baba you must do. Who you wan leave her for?

Which girl been run Jace street? 😂 No vex ma g. Naso e dey be.

So who do you want to leave the drama queen for?

Wahala just ful ground 🥹.Some +234 Girls no just get direction at all ..😂Baba rest abeg ..

For just baby??? Maybe make you just dey single Relationship is not for everyone 🙄🙄😪😪😂😂

Lol😅😅😅. Women act and live based on emotions. If she feels like you are the worst thing this morning, that is it for her. Doesn't matter what happened last night. A lot is happening in a woman everyday and every month atleast until she hits menopause. MenOPause! She pauses-

🤣🤣 if she’s on her period, that’s how they use to behave

Why you no go add baby

One hour is too far dealing with women, u have to constantly make her happy else u re on your own. Even G0d no understand them😂

U sef y U. O go add baby to d good morning wey U tell am😹

U never see anything. Imagine calling my wife her daughter’s name she change am for me

Na me know wetin my eye see for relationship wey I leave am

E reach to dey fra and unfra for this country. I feel your plight brother

Carry ur 2019 drama go tiktok abeg

Shey wahala no too much like dis?😭😂😂🤣

Na you believe her 😂😂🤣🤣 Those creatures no normal

When a woman says something it's opposite, she doesn't mean that

😂😂😂🤣

😁😁😁😁😁😁

Hahahaha Oga, you follow for Nigerian problem like this So, of all the problem we are facing in Nigeria as we speak, na woman matter be your problem You need betta mending

If you take them serious.. you're on your own

This my own never reach 24 hours 🥹

No they let this women they manipulate you o. My life is so precious for girl to come they over disturb my kid

I been think say na only me 😂😂😂

😂😂😂

"Psycratic home" ?🫠
