Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wahala dey o🔥🔊
677,747 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Tiwa savage enter bike for over 30 years.🤣😃

Everyone loves this feeling until your cap flies away

@Thefunds_isgood If na me be that okada man I no change close again And nobody go sit down there again

I wish to be that bike man jacket.

No wahala, don't marry yet because I'm coming soon for you

@perry_jnr Should I send the jet ma’am?

Your life no get duplicate. Abeg wear helmet next time, motorcycle accident no dey respect fine face.

Her rolls Royce behind the scene

Only in lekki

When are you collaborating with seyi vibez my love ?

That bike man gbona go don vex tire

Wahala done de like this u too fine..

I wish I was the bike rider right now 😞

My baby where are you going pls be careful

I go just dey hold break every minutes 😂

Una de think another thing na him go call dis man special na for estate dem go do dis thing u think say na for were ?😂😂

Money too fit you 💆🏽♂️ e dey everly motivate me fr

I saw you on this bike that day oo And I said I no fit collect phone number of girl wey dey fly bike. Ayemi temi bami

you’d ride anything just for PR? smh

Omoo....na big wahala dey oo😅🥳

How many people’s are watching while you’re making this video?

Abeg no allow wahala dy o🥵 big mama Lahor🌹🙏

Oh! Baby You too much mummy jamali in peller’s voice 😘

See as she fine anyhow Dey glow inside sun Mama Jam Jam 😎

Omo rider jus de enjoy

Take your 💐 abeg🙀😍

Where's your helmet ⛑️ ma'am?

Make your hair no fly away 😭 ooo

Mama dey calm down nau

@SYazeed94690 Wash your face with water let’s see how you look mama😂😂❤️

The bike guy dey enjoy sha 😁

The bike man don blow

I hope this is not Ai, why @TiwaSavage will fly bike in this 2026 🤔

