Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wahala dey o๐ฅ๐
695,264 Aufrufe โข vor 7 Tagen โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

Tiwa savage enter bike for over 30 years.๐คฃ๐

Everyone loves this feeling until your cap flies away

@Thefunds_isgood If na me be that okada man I no change close again And nobody go sit down there again

I wish to be that bike man jacket.

No wahala, don't marry yet because I'm coming soon for you

@perry_jnr Should I send the jet maโam?

Your life no get duplicate. Abeg wear helmet next time, motorcycle accident no dey respect fine face.

Her rolls Royce behind the scene

Only in lekki

When are you collaborating with seyi vibez my love ?

That bike man gbona go don vex tire

Wahala done de like this u too fine..

I wish I was the bike rider right now ๐

My baby where are you going pls be careful

I go just dey hold break every minutes ๐

Una de think another thing na him go call dis man special na for estate dem go do dis thing u think say na for were ?๐๐

Money too fit you ๐๐ฝโโ๏ธ e dey everly motivate me fr

I saw you on this bike that day oo And I said I no fit collect phone number of girl wey dey fly bike. Ayemi temi bami

youโd ride anything just for PR? smh

Omoo....na big wahala dey oo๐ ๐ฅณ

How many peopleโs are watching while youโre making this video?

Abeg no allow wahala dy o๐ฅต big mama Lahor๐น๐

Oh! Baby You too much mummy jamali in pellerโs voice ๐

See as she fine anyhow Dey glow inside sun Mama Jam Jam ๐

Omo rider jus de enjoy

Take your ๐ abeg๐๐

Where's your helmet โ๏ธ ma'am?

Make your hair no fly away ๐ญ ooo

Mama dey calm down nau

@SYazeed94690 Wash your face with water letโs see how you look mama๐๐โค๏ธ

The bike guy dey enjoy sha ๐

The bike man don blow

I hope this is not Ai, why @TiwaSavage will fly bike in this 2026 ๐ค

