正在加载视频...

视频加载失败

33,474 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

Heis_Babylon 的头像
Heis_Babylon2 个月前

Battle of the hobbits😂

The_VoiceActor❤ 的头像
The_VoiceActor❤2 个月前

The funny part in all these is the fact that she is telling them to clap, those guys are not children I believe.😅 God have mercy.

kaffy✨ 的头像
kaffy✨2 个月前

😂

Otaniyi Lukman Lukdot 的头像
Otaniyi Lukman Lukdot2 个月前

Wahala 🤣🤣🤣

Martino 的头像
Martino2 个月前

Funniest thing I have seen throughout the year 😁😁😂

Ismail AZ🐾 的头像
Ismail AZ🐾2 个月前

Na wa oo 😂,make dem no kill me with laugh jare

BAD AS HE BE❤️🦅 的头像
BAD AS HE BE❤️🦅2 个月前

No put mouth for them , the conversation is only for disfigured people, so don’t judge

✸ Domma_MM 🐐♠️ 的头像
✸ Domma_MM 🐐♠️2 个月前

Hmmm

Tiana 的头像
Tiana2 个月前

Real one

Blu Mars 1 的头像
Blu Mars 12 个月前

Who dey chop fave work sef

BIG TIM 🥷 的头像
BIG TIM 🥷2 个月前

@_great_4 Aah 😂😂 The lifestyle cost for real 😂😂 God abeg oo

CHI!✨🌸 的头像
CHI!✨🌸2 个月前

Everybody get spec abeg 😂😂

Lynda Okoli 的头像
Lynda Okoli2 个月前

Nothing wey Nona Miraj no go see for this hunt game show 🤣🤣🤣

1960 的头像
19602 个月前

What’s going on hiaaaaa…🤣

Drey 的头像
Drey2 个月前

Even Arara want good thing 😂 5 millón per month

Ruth James 的头像
Ruth James2 个月前

The first lady wey talk nah regular customer for the show 🤦😂🤣

Capable Troy 的头像
Capable Troy2 个月前

"swallow spit... swallow spit....." Nah once I burst laugh 😂😂😂

Berewa Holmes. 的头像
Berewa Holmes.2 个月前

Where can I watch the full video? What a comics relief 😅

KHOZII☘️ 的头像
KHOZII☘️2 个月前

Wetin be this 🤦‍♂️😂😂

Chestlee 的头像
Chestlee2 个月前

Every body just dey avoid broke pipo even dwarf, so dey is no hope for broke guys to find love again 😹

Mr Nice Guy . 的头像
Mr Nice Guy .2 个月前

This people no pass Ghana eggs

candy🍭🍫🍬 的头像
candy🍭🍫🍬2 个月前

Eiiii😂

CHAMPIRO OF LAGOS 的头像
CHAMPIRO OF LAGOS2 个月前

Who no like better thing funke sef like better thing

Chibueze Yip 的头像
Chibueze Yip2 个月前

E shock me oo all these dwarf get spec na today I know oo

Richie’s Luxury 的头像
Richie’s Luxury2 个月前

@Martino56830000 Minions 😅😅😅

Abdullatéef 的头像
Abdullatéef2 个月前

God abeg nah Nons Miraj I blame way post this thing watin b this

FEMALE CENTERED MAN 的头像
FEMALE CENTERED MAN2 个月前

I don die😂 Even reptile sef get spec

Astro🚀 的头像
Astro🚀2 个月前

Nons miraj is the real villain

vee_cario 的头像
vee_cario2 个月前

Na nons miraj I sha pity standing all through the show

Tobi DC 的头像
Tobi DC2 个月前

Omo😂

official_ Bhad fox 的头像
official_ Bhad fox2 个月前

Better problem😂

Victor Samuel 的头像
Victor Samuel2 个月前

Nons miraj just forget heaven oo

FuadTechHub 🇳🇬 的头像
FuadTechHub 🇳🇬2 个月前

God just round them up

相关视频

Wahala dey 😭😂
0:51

Sensitive content

Wahala dey 😭😂

Oyindamola🙄

473,317 次观看 • 2 年前