Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wahala no dey ever finish 😂😂
249,017 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Did she say "who be this one?" Before you even finish primary school Klintcod don dey do skit,it some respect on his name.

i promise you never heard this yet

@MensahEstherOmo I like her clap back, make the guy rest jor, nah people like them go ask for s3x in return if she go beg them to support her skit

Make both of them get out

She proved him right

Watin “allegedly” dey do for this matter now? I regret watching this video

😂 for video when you suppose just wash comot hi 😂

Allegedly is just giving me joy these days... 💯 💯 💯

Make she even reply with the same English nah

Allegedly wah? Abeg wen one English word go viral like diz d way we dey bastardize m ennh he go kon dey sound irritating omo kai shay she no check for the meaning bfore she use m niii 😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Wahala dey 😭😂
Oyindamola🙄
473,317 Aufrufe • vor 1 Jahr
