Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Wahala 🤣🤣

71,892 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля G3m1n1 Ch1ld💫🗽
G3m1n1 Ch1ld💫🗽2 месяцев назад

Useless tradition for men yes I am a man and I go in the rain with an umbrella, the only fear I have is forgetting it wherever I went to

Фото профиля Mega Dom
Mega Dom2 месяцев назад

I'll never go under the rain when there's the option of an umbrella

Фото профиля DVNNY!!!
DVNNY!!!2 месяцев назад

Final bus stop of masculinity 😂

Фото профиля pender kess
pender kess2 месяцев назад

I de always use rainbow look any man way carry umbrella ☂️

Фото профиля Blavkboy
Blavkboy2 месяцев назад

My own be say once dat umbrella follow me commot, e no go follow me come back because I go don forget ham for where I go

Фото профиля Big Lavi$h 💰🦅
Big Lavi$h 💰🦅2 месяцев назад

Umbrella Dey spoil steeze oo

Фото профиля Nicodemus
Nicodemus2 месяцев назад

You go carry umbrella dey waka like Cinderella

Фото профиля SAGE MEDIA
SAGE MEDIA2 месяцев назад

Kileleyi You will just have pneumonia over a long time 😹😹

Фото профиля Dragon 🐉
Dragon 🐉2 месяцев назад

@godsplanjerry you wan make I loose my steeze kee

Фото профиля pearl✨✨
pearl✨✨2 месяцев назад

@godsplanjerry Do people actually do this?

Фото профиля Same_desk
Same_desk2 месяцев назад

Please, please.

Фото профиля Teddy_OST
Teddy_OST2 месяцев назад

I don go school inside rain umbrella full hux I no carry I trek very long trek with complete uniform Rain soak me sun dry me I hate extra load like mad

Фото профиля Same_desk
Same_desk2 месяцев назад

Someone should help him

Фото профиля 👑Uzzy
👑Uzzy2 месяцев назад

Swrs I will be like " no b this small rain, e dey even drizzle sef, nothing go sup" Boom, I come back soaked Omo...tomorrow rinse and repeat biko

Фото профиля Same_desk
Same_desk2 месяцев назад

Is everything alright with him?

Фото профиля Same_desk
Same_desk2 месяцев назад

🤗

Фото профиля Samuel
Samuel2 месяцев назад

I find this dumb People actually shame guys for using an umbrella under the rain

Фото профиля Razzy
Razzy2 месяцев назад

Steeze 100

Фото профиля Global Calendar.
Global Calendar.2 месяцев назад

😂😂

Фото профиля Ehirim
Ehirim2 месяцев назад

😹😹😹😹😹

Фото профиля Barristerr001
Barristerr0012 месяцев назад

Who do us like this as a man?

Фото профиля Miracle🌹
Miracle🌹2 месяцев назад

😅

Фото профиля FLASH POINT NEWS
FLASH POINT NEWS2 месяцев назад

Someone help him

Фото профиля JERRY GODSPLAN
JERRY GODSPLAN2 месяцев назад

😂😂🍃

Фото профиля LifeOfPerky
LifeOfPerky2 месяцев назад

Is it true? 😂😂

Фото профиля Same_desk
Same_desk2 месяцев назад

Who is this?

Фото профиля Ambrose Oj
Ambrose Oj2 месяцев назад

Fr

Фото профиля OmolowoAkande🥇
OmolowoAkande🥇2 месяцев назад

Real 😄😄

Фото профиля FLASH POINT NEWS
FLASH POINT NEWS2 месяцев назад

Life as a man is not easy

Фото профиля small PROF
small PROF2 месяцев назад

Hahaha 😂😂😂😂 Masculinity Boss

Фото профиля Josh-Jay
Josh-Jay2 месяцев назад

This one sha no concern @YWordsmith92916

Фото профиля Desmond
Desmond2 месяцев назад

I swear na me be dis😂. My babe carry umbrella self dey follow me. I say na by force

Фото профиля Call me Nass
Call me Nass2 месяцев назад

Carrying of Umbrella is gay

Фото профиля VICLITE FC
VICLITE FC2 месяцев назад

Omor I prefer to be Waka for that rain

Фото профиля Yemi of PH 🇳🇬🇵🇹
Yemi of PH 🇳🇬🇵🇹2 месяцев назад

Nah nonsense mentality be this ahbeg For this rainy season, make I dey waka under rain when I get one fine umbrella??😏 So my clothes go dey soaked?👍

Похожие видео