正在加载视频...

视频加载失败

Wahala pro max😂😂 #lakaka

21,835 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

1st Abbey⚡ 的头像
1st Abbey⚡1 年前

I know say you go don hold your machete for the second water😂

Solar Heavy 的头像
Solar Heavy1 年前

- Miami

Desmond Desmond 的头像
Desmond Desmond1 年前

That thing wey you dey find, you go see am by the grace of God 😂

Sulucious 的头像
Sulucious1 年前

You way post this skit now,waiting this teach you.what’s the essential of this video

Main side chick 的头像
Main side chick1 年前

This isn’t funny you know, stop promoting homosexuality. Lots of peopl using this things for content, stops the awareness. ❌

Farex Buzzard🦅 的头像
Farex Buzzard🦅1 年前

Deh calm down. This one no be skit ahbeg. E no follow

Franc Nova 的头像
Franc Nova1 年前

I no understand this skit ooo

uke 的头像
uke1 年前

U get luck... Dem for burst ur yansh😂😂

SB7G 的头像
SB7G1 年前

I swear you be gay notin person wan tell me

damx clone (Ø,G) 的头像
damx clone (Ø,G)1 年前

Stupid content make I block your first I Dey come

Raphael Ndulaka 的头像
Raphael Ndulaka1 年前

I no fit even act this kind thing Una dey try abeg