正在加载视频...
视频加载失败
Wahalaaa wa oooo 😆😆
179,710 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
12 条评论

Shilling👻💛1 年前
Egbon I don dey for wait for you since 😂😂😂

M.K.O ♠️1 年前
🤣🤣🤣

Solar Heavy1 年前
perfect beach vibes

Olasunkanmi1 年前
Make we no lie the yansh and Brezz reach to press 200k out of 450k 😋

M.K.O ♠️1 年前
Wetin some guys dey chop without spending much Just lifestyle and doings Unaa dey kpa mii on dis app 😭🤣

Lesh 🇳🇿🦅1 年前
See how the Werey neck be like ostrich Oloribu omo 😂

HIM💜🦅🦅1 年前
Make the guy no do mistake collect the hoe back ooo…..she’s coming to take a revenge…werey no looseguard unblock her ooo…if ppl call to beg u sef,whyne then say you don hear

Huncho De Great💨1 年前
The curse wey my own ex sef rain on her brother’s head sef dey my dm.. I leave am for future preference.

haleema🌸1 年前
She don milk the guy kpa 😹😹 The werey con lean

Angel1 年前
😂😂😂😂

GarubaAlli1 年前
Nah yansh go end some men life 😹💔

M.K.O ♠️1 年前
Fact nii 🤣🤣
