Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wait for it.
215,233 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

K.A.Y.O.D.E1 yıl önce
He suppose change that door. For real. If dem give that door one kick. Omo nah ground. Ooo. Fear of that self go make me Dey 🙂↕️🙂↕️🙂↕️

NoShaveLife2 yıl önce
So, What do you have? 😂😂😂 Shop now at >>

OLUWASEGUNNN!1 yıl önce
"Don't judge a book by its cover" buruku leleyi ohhh !! 😂😂

Kanbidayo1 yıl önce
He go still go outside go shiit

multinoble1 yıl önce
All this for room wey them fit give you quit notice tomorrow say landlord don sell this building

OGBONNA1 yıl önce
With this room, this guy will be in charge of the trenches babes

BenBarnes1 yıl önce
Beautiful space

Joseph Adedamola1 yıl önce
After this u go still go share toilet

Chinonso1 yıl önce
Cat fish wey dey inside pool Dey feel like shark 😂

Wise Boy Lucky1 yıl önce
He finished work. The setting dope inside. Terrific 🔥💯

BigChef🕯️🤍💐1 yıl önce
@AsakeTerrorist Sharp.




