Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wait for it ๐๐๐๐๐
147,541 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
31 Kommentare

I been think say kidnappers don carry am ๐

Wetin funny me pass be say, the defender no even contact am the second time, na the werey carry speedometer enter bush ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐คฃ๐๐คฃ

I first think sey the guy wan go come out for ogbomosho ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

He think say here na Bernabeu ๐๐

Igbe!!!

Nothing more disgusting like stepping on shit

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Go bring Bale make e come try am for Naija now. Whether e no go march shit

Ment ๐๐๐๐

Film the sh!t well ๐๐คฃ๐คฃ

na dat ur village field u wan use do bale style..๐๐๐๐

Coachy na you cause this one o๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐๐คฃ๐ I don mash shit ๐คฃ๐

Nothing prepares you for that ending ๐น๐น

@MATTMAX_A ๐๐๐๐

๐ ๐ ๐ ๐ I been think say dem don kidnap am sef.

I can totally relate! That field primary school opposite ozuoba market. Na so e dae be

๐๐๐ Thank you for not wasting my data

Abeg make them arrest this coach fast fast ๐ He match wetin ๐ง ๐

I don March sheeeet ๐๐๐๐๐

cracked so hard on this mehn lmaoooooooooo

๐๐ Chai this guy mumuooo

I've never laughed out loud lile this in months๐ญ๐ญ๐น๐น๐น

Na this kain coaching/reffing make me no dey put body for ball in naija again, person go hug you finish for pitch, coach and referee go say nothing happen, say na you no chop betterโฆ me I no fit dey fight coach and referee on how to play ball Abeg

I don die ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐๐๐

๐๐๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

A wasnโt expecting the end at all

๐ญ๐คฃ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
