Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wait for it 😂😂
116,455 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
37 Yorum

@Grook_k Werey😂 Him collect him money back in full with no little damage 😂😂

😭 na wise man

@Grook_k Na opay he dey use 😂😂

Na werey he be 😂💔

@Grook_k 😂😂

@Grook_k Ogbon sodiki werey even collect charges😂

too wise 😂

@Grook_k The guy na omo ogbon.

😂

@Grook_k God bless that guy

@Grook_k Brotherhood is so proud , he still make her add the 50 charges wey bank go comot.😂😂😂

@Grook_k this is where i know the business of the day is about to start

@Grook_k Suppose be 100,108 naira if na UBA you Dey use

@Grook_k Charges 😭

@Grook_k The guy is kind enough to collect back just his money and some charges. He didn’t even ask for NGN200K

@Grook_k This one sweet me lol

@Grook_k @Fudylee The charges sef too small. Anyway nice transaction 👌

Dis one pass gehgeh for rank oo, he collect CBN 50 naira join...😭😅😅

@Grook_k Them go con debit her #100 omooo MEN ‘her’ scum 😂😂😂

@Grook_k Shay the guy know wetin he dey talk😂😂😂

@Grook_k Buhari is dead but his legacy endures

@Grook_k Werey add charges 🤣🤣🤣 collect your money

@Grook_k Guy still add fee😂😂

@Grook_k Everywhere go first b 🤣

@Grook_k She didn’t send it sha

@Grook_k 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Make him money complete 🤣🤣🤣🤣

@Grook_k I like this bro I swear to God

@Grook_k Brotherhood is proud of you 👏 😂

@Grook_k Sodiki 😪

@Grook_k 😂😂😂

@Grook_k The 50naira na for bank charges😂

@Grook_k The last guy na real gehgeh student

@Grook_k No stress

@Grook_k Charges 😂😂😂

@Grook_k 😂

@Grook_k

@Grook_k Werey collect charges 😂😂😂😂
