Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wait for it 😂😂😂😂😂
147,541 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
31 Yorum

I been think say kidnappers don carry am 😂

Wetin funny me pass be say, the defender no even contact am the second time, na the werey carry speedometer enter bush 🤣🤣🤣😂🤣😂🤣

I first think sey the guy wan go come out for ogbomosho 🤣🤣🤣

He think say here na Bernabeu 😂😂

Igbe!!!

Nothing more disgusting like stepping on shit

🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Go bring Bale make e come try am for Naija now. Whether e no go march shit

Ment 😂😂😂😂

Film the sh!t well 😂🤣🤣

na dat ur village field u wan use do bale style..😂😂😂😂

Coachy na you cause this one o🤣🤣🤣🤣🤣

🤣😂🤣😂 I don mash shit 🤣😂

Nothing prepares you for that ending 😹😹

@MATTMAX_A 😂😂😂😂

😂 😂 😂 😂 I been think say dem don kidnap am sef.

I can totally relate! That field primary school opposite ozuoba market. Na so e dae be

😂😂😂 Thank you for not wasting my data

Abeg make them arrest this coach fast fast 😂 He match wetin 🧐 😂

I don March sheeeet 😂😂😂😂😂

cracked so hard on this mehn lmaoooooooooo

😂😂 Chai this guy mumuooo

I've never laughed out loud lile this in months😭😭😹😹😹

Na this kain coaching/reffing make me no dey put body for ball in naija again, person go hug you finish for pitch, coach and referee go say nothing happen, say na you no chop better… me I no fit dey fight coach and referee on how to play ball Abeg

I don die 😂😂

🤣🤣🤣

😂😂😂😂😂👏

😂😂😂😂😂

🤣🤣🤣

A wasn’t expecting the end at all

😭🤣😂

🤣🤣🤣🤣
