正在加载视频...
视频加载失败
Wait for it😂😂😂😂😂
38 条评论

How-do-I-like-shakara? 😂😂😂😂😂

😂😂😂

Nigerians and skit making😂😂😂😂5&6😂😂😂💯💯💯💯

😂😂😂😂

😂😹

"And that was how I met your mother" 😂😂😂

Papa won talk keh

Favorite part 😂

"my in-law" .... No long talk again

Marriage don set 🤣😅😂

I like how you gather plenty viral audio full here. Kudos. But you don enter be say you don enter 🤣

Kuku marry her Free juju for you Make you go bomb Canada. 🇨🇦

Take am play first

Wetin be this 😂😂 I am going through a lot but this made me smile 😂

Every man deserves this kind of lady. All men of the Earth need this kind of a lady.

Make Una pick date sharp sharp 🤣

Funny enough when gal chase you like dis guys get irritated but na still same guys dey find gals wey go give dem greenlight Meanwhile babalawo don let am know, I got my eyes on you bro😂😂

Avoid single girls 😂

I haven’t laugh this much in a while. Thank you

God save the guy 😭😂

But seriously, that is the kind lady I love and I don't why guys find them troublesome while they are actually lovesome. Though cheaters will not like such ladies...

This one don enter one chance 😂😂

This be very good content 😂😂 I laugh die 😂😂

If this thing never happen to you! You go just think say nah skit 🤣🤣🤣🤣🤣

I’ve never laughed like this for a while now 😂😂😂 The ending part where he began to act like he’s seriously in love with the girl, ended me😭😂

The "relationship" is sealed by the gods.

Naa this is hilarious 😂😂😂

Did I just hear sorry for the background in this video

Hooked for life 😃😃😭😃😃

Kanayo Kanayo 😀😀

I didn't expect the ending 😀😀🤣 this one na half chance the guy enter

This will be girls in few years to come because of scarcity of men

You have join mean say you have joined 😂😂😂

This is content😁😁

He is finished 😂

This is content 👌 🤣🤣🤣🤣🤣🤣me wey hate shakara

You are in soup...

Me I dey find this type.. make her Papa just get powers to keep her glue to me alone
