Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

40,767 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

46 Kommentare

Profilbild von 𝚍
𝚍vor 1 Monat

i fit beat craze commot him body walai

Profilbild von AYOOLA🖤
AYOOLA🖤vor 1 Monat

girls dey dere we give am respect 😭

Profilbild von 🧃
🧃vor 1 Monat

una no get spoon for dat side

Profilbild von AYOOLA🖤
AYOOLA🖤vor 1 Monat

you watch the video at all?

Profilbild von 🧃
🧃vor 1 Monat

😭💔yes na

Profilbild von 🥷
🥷vor 1 Monat

so una no fit mend am?

Profilbild von AYOOLA🖤
AYOOLA🖤vor 1 Monat

him sef confirm beating

Profilbild von MOLOLA 🪼
MOLOLA 🪼vor 1 Monat

Before the fall sef Why the guy comot sausage wan dey chop stick?

Profilbild von 𝐏𝐫𝐢𝐧𝐜𝐞
𝐏𝐫𝐢𝐧𝐜𝐞vor 1 Monat

Me wey no dey de picnic sef see as I de vex 😂, nawa oo

Profilbild von AYOOLA🖤
AYOOLA🖤vor 1 Monat

😭😭

Profilbild von 〽️
〽️vor 1 Monat

Una supoose beat beat the werey, WTF 😂

Profilbild von AYOOLA🖤
AYOOLA🖤vor 1 Monat

we no fit beat our guy naw and girls dey dere again 😭

Profilbild von 〽️
〽️vor 1 Monat

Omo I go still deck am one or two oh cos food wey I never taste, you rush go pour an away, omo i no go gree oh 😂😭

Profilbild von UZ4N 🤡
UZ4N 🤡vor 1 Monat

Body go too tell am Thank God sey na night, e no go see where the punches go dey come from

Profilbild von MOBOLAJI
MOBOLAJIvor 1 Monat

The guy on blue don dey wait for this moment he probably didn’t eat all Day 😭😂😂

Profilbild von Ola not mide
Ola not midevor 1 Monat

That guy comot suya wan chop stick?

Profilbild von Twister
Twistervor 1 Monat

but why him dey shine teeth???

Profilbild von Yr Phavourite Person
Yr Phavourite Personvor 1 Monat

Na to gang beat am ooh😂

Profilbild von Bulu Eilish
Bulu Eilishvor 1 Monat

na the grass cause am

Profilbild von 𝒜𝓃𝑔𝑒𝓁
𝒜𝓃𝑔𝑒𝓁vor 1 Monat

Jesus😭😭😭😭

Profilbild von Jare2071
Jare2071vor 1 Monat

That guy una suppose deck am wetin no good ajeh wtf is that 😳 😑

Profilbild von Workin 4 a Livin
Workin 4 a Livinvor 1 Monat

@notdokun see as i burst laugh and fell for you guys at the same time

Profilbild von NonFungible_Richard📎
NonFungible_Richard📎vor 1 Monat

The guy break pad don spoil

Profilbild von AMAHLAY025😎
AMAHLAY025😎vor 1 Monat

😂

Profilbild von ChiDave
ChiDavevor 1 Monat

Didn't know picnics could be done at night?

Profilbild von Dust Man🌪🇧🇪
Dust Man🌪🇧🇪vor 1 Monat

why is the cameraman laughing a laugh of tears

Profilbild von ᥫ᭡ Joyce ᥫ᭡ 🌸
ᥫ᭡ Joyce ᥫ᭡ 🌸vor 1 Monat

That’s so wrong

Profilbild von AYOOLA🖤
AYOOLA🖤vor 1 Monat

hii joyce

Profilbild von 𝐏𝐫𝐢𝐧𝐜𝐞
𝐏𝐫𝐢𝐧𝐜𝐞vor 1 Monat

@joyce_macherie 15hours ago 💔

Profilbild von AYOOLA🖤
AYOOLA🖤vor 1 Monat

@joyce_macherie she never come online

Profilbild von 𝐏𝐫𝐢𝐧𝐜𝐞
𝐏𝐫𝐢𝐧𝐜𝐞vor 1 Monat

@joyce_macherie Be like their street transformer spoil 💔

Profilbild von ᥫ᭡ Joyce ᥫ᭡ 🌸
ᥫ᭡ Joyce ᥫ᭡ 🌸vor 1 Monat

@Banger_Bouy Na your street transformer go spoil ijn, Amen

Profilbild von FATE
FATEvor 1 Monat

Shit

Profilbild von Fabrizio Hermano
Fabrizio Hermanovor 1 Monat

😭😭

Profilbild von bishOP
bishOPvor 1 Monat

See animal

Profilbild von Udobros
Udobrosvor 1 Monat

Una dey follow am shine teeth.

Profilbild von Bubu🇬🇧💓
Bubu🇬🇧💓vor 1 Monat

@Fabriziomano_ tf 😭😂

Profilbild von I'myourworstnightmare👺
I'myourworstnightmare👺vor 1 Monat

😂😂😂

Profilbild von ☀️🔥Mary ❤️🦅
☀️🔥Mary ❤️🦅vor 1 Monat

I hate guys like that

Profilbild von Eni™
Eni™vor 1 Monat

Wetin be this 🤣😭

Profilbild von OTL ICE🧊🥷
OTL ICE🧊🥷vor 1 Monat

Hear the fake laughs

Profilbild von Prolific_Charisa❣️
Prolific_Charisa❣️vor 1 Monat

I screamed😂😂

Profilbild von 11
11vor 1 Monat

@socetyluvsvicar 😹😹😹

Profilbild von JOHNNY 🗣️(blue tick)
JOHNNY 🗣️(blue tick)vor 1 Monat

From the beginning you go know say him go Mess up 😭

Profilbild von 𖣂
𖣂vor 1 Monat

😂😂😂😂😂

Profilbild von Pussio🎀
Pussio🎀vor 1 Monat

@Busola_Blue 😭😭