Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wait for it 😭.
40,767 görüntüleme • 14 gün önce •via X (Twitter)
46 Yorum

i fit beat craze commot him body walai

girls dey dere we give am respect 😭

una no get spoon for dat side

you watch the video at all?

😭💔yes na

so una no fit mend am?

him sef confirm beating

Before the fall sef Why the guy comot sausage wan dey chop stick?

Me wey no dey de picnic sef see as I de vex 😂, nawa oo

😭😭

Una supoose beat beat the werey, WTF 😂

we no fit beat our guy naw and girls dey dere again 😭

Omo I go still deck am one or two oh cos food wey I never taste, you rush go pour an away, omo i no go gree oh 😂😭

Body go too tell am Thank God sey na night, e no go see where the punches go dey come from

The guy on blue don dey wait for this moment he probably didn’t eat all Day 😭😂😂

That guy comot suya wan chop stick?

but why him dey shine teeth???

Na to gang beat am ooh😂

na the grass cause am

Jesus😭😭😭😭

That guy una suppose deck am wetin no good ajeh wtf is that 😳 😑

@notdokun see as i burst laugh and fell for you guys at the same time

The guy break pad don spoil

😂

Didn't know picnics could be done at night?

why is the cameraman laughing a laugh of tears

That’s so wrong

hii joyce

@joyce_macherie 15hours ago 💔

@joyce_macherie she never come online

@joyce_macherie Be like their street transformer spoil 💔

@Banger_Bouy Na your street transformer go spoil ijn, Amen

Shit

😭😭

See animal

Una dey follow am shine teeth.

@Fabriziomano_ tf 😭😂

😂😂😂

I hate guys like that

Wetin be this 🤣😭

Hear the fake laughs

I screamed😂😂

@socetyluvsvicar 😹😹😹

From the beginning you go know say him go Mess up 😭

😂😂😂😂😂

@Busola_Blue 😭😭

