Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wait for it 🏃🏽♂️😂 #voiceover
41,643 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

I came early🤣🤣

Mke he Dey thank him God, say no b him knack am d pestle

Baba werey ni Eko Savage yi seh ajeh... Nah that aso'gba part i love most🤣

Who fight and run today Sha fight another day 😹😹😹💔

Kire😂😂

why u go loose guard for middle of war 😂🤡

Them: last to do no dey pain. My last to do:

Werey use condom boxer chop first attack 😂😂😂

Na why people Dey beat person wey wan separate fight be this

Asoh gba is allowed 😂😂💔

You be No 1 jare... I dey always love your lamba... Won gbe ge si

Eko ti ji, dem no dey carry weapon dey shout for nothing again..... Shogba is allowed 🤕

Egbon go later chop the pestle ni.. He go pain that guy gan sha !!! 😂 😂

Asogba 😂😂😂😂😂

😂

I fw this page too much ngl 😂

Eko Savage 😆😂😆 Na you dem suppose break hin head 😆

Counter attack 😂

Guy!😭🤣🤣🤣

🤣🤣🤣🤣

If na me eh, na dah guy wey make me loose guard I go face 😂

Go listen to FOLASHADE by Soundboydnd On Audiomack

🤣🤣🤣🤣🤣

Omoh werey 😭

THE STRUGGLE

This kind thing dey pain oooo.

Hit and run 🏃♂️

Away win and under 1.5😂

Lmao 🤣

You Dey consistent pass pep city for 2018 😭😭😭🙏

🤣🤣🤣🤣🤣

Kosi Werey

Brother who’s your dealer sef

Ewon nah prison 😹😹😹
