Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Everywhere go first blurry for Wike eyes๐๐๐๐๐ฝโโ๏ธ๐๐ฝโโ๏ธ๐๐ฝโโ๏ธ #voiceover #wike
35,423 Aufrufe โข vor 10 Monaten โขvia X (Twitter)
41 Kommentare

I swear this is the best one yet. U too much baba U too sabi

Enjoy๐๐ฝ๐

๐๐๐ฝ

Eko now now?

As he Dey hot๐๐

@D_Oluwashina Aje ๐

@eko_savage Eko na werey

Eko my hand no dey oooo ๐๐

Na you gangan Wike go carry, you this egbon ๐๐๐

That one don sure๐๐

๐๐๐

Everybody letโs go โฆ โYes bossssssโ ๐๐๐๐ค๐ค

Eko savage na werey normally ๐๐๐

๐๐

Na @lekankingkong version I dey wait for like this ๐คฃ๐คฃ๐คฃ baba no go disappoint

@TEMITAYO30932 You never miss ๐

U no just get sense. Egbon

Egbon daddy e omo werey

The guy responding with steez ๐

Ani rogun stray bullets ooo๐๐๐

Agba Adura ni o๐๐

Na why I dey always avoid anything wey go put me for soldier hand because they will win anything you be na for your pocket ๐

Everybody let's go.. Yes boss ๐ซก ๐ซก๐ซก๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Everybody let's go Yesssss boss Sir Eko egbadun ๐๐

Eko ewon na prisin o๐ซฉ๐ซฉ๐ซฉ๐๐๐

Eko ejor now ๐๐๐๐ u wan put wike for thinking

If people like you no dey, life no fit sweet ๐

the lip syncing is crazy ๐๐

I'm talking and a police man is talking... That part hit me Even wike weak ๐ญ๐

Egbon .. ewo, ti wike ba muyin wo- รจ ma lรณ read biochemistry ni kuje ni o๐คฃ

Abeg o๐๐ฝโโ๏ธ๐

I one use voice note reply u. I swear u be werey ๐ ๐๐

Sharp man๐

You too good aswear

Eko na werey How I take miss this one

Ewon nah wetin again?๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Eko how you take dey do am?!! Mo fo oo The lip sync accuracy is too real ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Ema sofo ni eko savage Ewon na prison ๐๐๐โค๏ธ

I believe this one pass the real video

๐๐คฃ๐๐คฃ๐
