Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wait ! No be Gov Adeleke be this ?😂😂
768,456 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

FLACKO1 yıl önce
This man Dey dance without listening to music 😂😂

Rock Paper Sizzle1 yıl önce
🇺🇸 One Nation, under Trump, Stronger THAN EVER. Are you Trump Tough? 💪Tough T's Here:

Bàbájídé B𝗹𝘂𝗻𝘁1 yıl önce
Who dey shout Ogo 😂😂

BIG Jimmy ✝️1 yıl önce
Governor wey dey sup 😂😂😂

Papii 𝕏 🇱🇺1 yıl önce
How many Governor fit move freely like this? Shows how proud he is of the works he has done.

Nuru1 yıl önce
Lol 😂

ChukwuNonso✍️1 yıl önce
His LAK

*ℱℰαяℓℰѕѕ Šøül* 🥷🥷1 yıl önce
This man got vibe

Ejanla of Ph1 yıl önce
Wait ooo, sometime sef na spirit world dey play song for this guy ? I say make I ask bcos e get why

Nuru1 yıl önce
Owambe

Manga1 yıl önce
Make dem allow come down show steps na. Agba big stepper with his round tummy.

