Loading video...
Video Failed to Load
Wait ooo, no be Asake be this? 😂😂
245,408 views • 1 month ago •via X (Twitter)
32 Comments

I don dey watch Asake skits since 020 😂😂

You try 😂

😂😂😂😂

Bor I watch this comedy when he drop am oo 😭💔🥹 I no know say this guy go come big as today 🥹 life’s unpredictable

Funny how I 1st watched this video when Asake never blow and up till now I never knew it was Asake 😄

I don dey see am with shaggi for skit but I no Sabi am back then No wonder him talk am for him song say Dem never see me coming...na true talk him no lie

Na ham na ham 😂❤️

Man don dey hussle tay tay Grace found him at last☺️

He was more or less a PA to Broda Shaggi back then. You’ll see him in some of Shaggi’s skits.

I swear I watch this comedy that year allah

Tomorrow get belle fr

From Shaggi Skits I take know Asake

It was all part of the process...

Aswr that time I no sabi say na Asake oooo

Mr money don hustle 😂😃

Omo and I watch this comedy that year i no know say nh my idolo be that 😹😹😹

“I just blow, but omo I know my set.”

The day I finally meet Ajanaku Eda Oninuire Adedayo Idris Adekanmi Fowoshere Oninuire @Ad3dayo 🤴lasan Allah walaih I go too loose composure & steeze for the next 72hrs na small go remain wey I no go craze 🫶❤️🫡🙌🙌🙌

Asake don dey hustle no be today😂

I sabii ASAKE since 2019

Life can go 100 for anyone anytime 🫨

Asake deserves to be a SUPERSTAR!!!

I just blow, But Omo I know my set. 🎶

I still remember watching this skit the week it was released but I didn't take note of Asake

N ham 🤣🤣

Na brother Shafii help his life

No no be asake na ashanka

Na him na that was den

The voice same

Omor I just noticed this today I swaer

Back then but he is HE NOW👻

Na ham 😂😂😂😂
