Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Wait o, them don dey do this one too?

1,969,000 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Edo-Wizard 👺
Edo-Wizard 👺vor 1 Jahr

What's this? How are we sure that ain't a de@d person being used for surgical practical 🤷 The should show us the person after while alive. That face looks so de@d.

Profilbild von RUTH 🇨🇦
RUTH 🇨🇦vor 1 Jahr

The only money can’t do is bring back the dead.

Profilbild von JOY 💕
JOY 💕vor 1 Jahr

Forehead wey some people dey wish sey them get 😂😂😂 something that is fine

Profilbild von S A M U E L
S A M U E Lvor 1 Jahr

Abeg o i don’t want to hear “this is what we go through to please men”, no body send you o

Profilbild von YoungBuffboy | Daniel
YoungBuffboy | Danielvor 1 Jahr

Abeg who get their contact My babe need am abeg Any small argument she don nod me😔

Profilbild von January 27 🤗❤️
January 27 🤗❤️vor 1 Jahr

Ah... E be things o. Me wey dey fear going under the knife pass anything, some people go willingly carry themselves go do am to enhance their body. 👀🤔😩

Profilbild von Asher
Ashervor 1 Jahr

Just imagine the world we are living in now , Telling God we can make and unmake . When humans should be looking for the , Cause of cancel, The cure of cancel. Things about sickness But we focus on vanity upon vanity all is vanity Yet is this same thing that will eventually end it all for them There is no operation without side effect

Profilbild von WAVU
WAVUvor 1 Jahr

She doesn’t look alive dawg

Profilbild von Jennifer 🇳🇬
Jennifer 🇳🇬vor 1 Jahr

My brother did this too because he wasn’t comfortable with his bald head, although he didn’t do it in Nigeria

Profilbild von 𝐂𝐡𝐢𝐬𝐨𝐦
𝐂𝐡𝐢𝐬𝐨𝐦vor 1 Jahr

Men has low self esteem🤦‍♂️

Ähnliche Videos