Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Wandecoal ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

50,677 Aufrufe โ€ข vor 4 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von OGEE MOSES๐Ÿผ
OGEE MOSES๐Ÿผvor 4 Tagen

See person wey dem compare with that guy ๐Ÿ˜‚

Profilbild von MERISA
MERISAvor 4 Tagen

This is soo wholesome ๐Ÿ˜

Profilbild von /\/\|)ee๐Ÿฆ
/\/\|)ee๐Ÿฆvor 4 Tagen

๐Ÿ”ฅ

Profilbild von purple heart ๐Ÿ’œ
purple heart ๐Ÿ’œvor 4 Tagen

Slovido throat go tear if e try this kind thing ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Tobi Blaq
Tobi Blaqvor 4 Tagen

Na the person whey una dey compare Osakpolo with be this, una no go know peace

Profilbild von Samuel adonis
Samuel adonisvor 4 Tagen

I dare Slovido @davido to recreate ๐Ÿ˜‚

Profilbild von sida_beatz
sida_beatzvor 4 Tagen

Most important question wey nobody gree ask for comment section na โ€œwho be that other guyโ€ but agenda wan tear their head smh

Profilbild von Temilade ๐Ÿ’™
Temilade ๐Ÿ’™vor 4 Tagen

@Heis_Olawale Hey @davido you and I know and also your delulu fans knows you can never never never try this smooth. Leave music for musicians

Profilbild von EMPEROR
EMPERORvor 4 Tagen

Black Diamond โค๏ธโค๏ธ

Profilbild von diegu
dieguvor 4 Tagen

I don watch this video too many times.. nothing touch me pass when I see the emotions wey full that female worker body.. she enter dimensions.. e touch her soul๐Ÿฅฒ

Profilbild von OG_orazyโœ๏ธ
OG_orazyโœ๏ธvor 4 Tagen

Nobody be like WC ๐Ÿ‘‘

Profilbild von Bearwis
Bearwisvor 4 Tagen

Na who that talentless snail wan cook be this o

Profilbild von Rash
Rashvor 4 Tagen

@chrisehizzyii Commot hate for mind, make you fit enjoy this classic

Profilbild von joestickz
joestickzvor 4 Tagen

WIZKID once called him "KING WANDE COAL"

Profilbild von JBNATIONZ
JBNATIONZvor 3 Tagen

@FChyma @FrancisKosi11 Shey u sing pass wande??๐Ÿ˜Š

Profilbild von Oshinowo
Oshinowovor 3 Tagen

King coal We donโ€™t want some funny voice here

Profilbild von Crownprince ๐Ÿ‘‘
Crownprince ๐Ÿ‘‘vor 4 Tagen

๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ

Profilbild von เปˆ
เปˆvor 4 Tagen

Omoh God go punish Davido ooo

Profilbild von T young
T youngvor 3 Tagen

No be for some people wey wan die with auto tune ๐Ÿคฃ

Profilbild von enefftees
eneffteesvor 4 Tagen

Nobody be like wandeeee

Profilbild von Professional Happy Dude๐Ÿ˜Ž
Professional Happy Dude๐Ÿ˜Žvor 4 Tagen

This setting too tight for David

Profilbild von Bฯ…ฮบฮนoโ„“ฮฑโ™ก๐Ÿฆ‹๐ŸŽ€
Bฯ…ฮบฮนoโ„“ฮฑโ™ก๐Ÿฆ‹๐ŸŽ€vor 3 Tagen

God go punish that frog. ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ™

Profilbild von OLA P
OLA Pvor 3 Tagen

Nobody be like Wande Coal ๐Ÿ–ค ๐Ÿ’Ž

Profilbild von Food Guy!
Food Guy!vor 3 Tagen

Nobody be like wande! An acoustic session with just wande alone will bang like Madt! God bless the day it finally happens.

Profilbild von Phil Ajiboye
Phil Ajiboyevor 4 Tagen

God punish Davido

Profilbild von LGND
LGNDvor 4 Tagen

@DJ_TUNEZ Awesomeness ๐Ÿค๐Ÿค

Profilbild von Abijo Segun
Abijo Segunvor 4 Tagen

๐Ÿ”ฅ

Profilbild von OLuwaDamilare
OLuwaDamilarevor 4 Tagen

Who good don good abeg.

Profilbild von Drip25 ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ท๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡น๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡น๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿš€โœŒ๐Ÿพ๐Ÿ’ซ
Drip25 ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ท๐Ÿ‡ฎ๐Ÿ‡น๐Ÿ‡ต๐Ÿ‡น๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿš€โœŒ๐Ÿพ๐Ÿ’ซvor 4 Tagen

Heโ€™s Melody himself

Profilbild von Basแปruแน… ๐Ÿ”…
Basแปruแน… ๐Ÿ”…vor 4 Tagen

See joy fad I Dey watch

Profilbild von AcademicWriter๐Ÿ’™๐Ÿ’™
AcademicWriter๐Ÿ’™๐Ÿ’™vor 3 Tagen

Wande coal na baba

Profilbild von Femi_Elewedu 1 ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Femi_Elewedu 1 ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 4 Tagen

@DJ_TUNEZ Nobody sing pass Wande Cole o

Profilbild von ๐Ÿฅถ
๐Ÿฅถvor 4 Tagen

True true make that guy leave music for musicians

Profilbild von Tmw
Tmwvor 4 Tagen

He good scatter

ร„hnliche Videos