Loading video...
Video Failed to Load
Wandecoal ๐ฅ๐ฅ๐ฅ
34 Comments

See person wey dem compare with that guy ๐

This is soo wholesome ๐

๐ฅ

Slovido throat go tear if e try this kind thing ๐

Na the person whey una dey compare Osakpolo with be this, una no go know peace

I dare Slovido @davido to recreate ๐

Most important question wey nobody gree ask for comment section na โwho be that other guyโ but agenda wan tear their head smh

@Heis_Olawale Hey @davido you and I know and also your delulu fans knows you can never never never try this smooth. Leave music for musicians

Black Diamond โค๏ธโค๏ธ

I don watch this video too many times.. nothing touch me pass when I see the emotions wey full that female worker body.. she enter dimensions.. e touch her soul๐ฅฒ

Nobody be like WC ๐

Na who that talentless snail wan cook be this o

@chrisehizzyii Commot hate for mind, make you fit enjoy this classic

WIZKID once called him "KING WANDE COAL"

@FChyma @FrancisKosi11 Shey u sing pass wande??๐

King coal We donโt want some funny voice here

๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Omoh God go punish Davido ooo

No be for some people wey wan die with auto tune ๐คฃ

Nobody be like wandeeee

This setting too tight for David

God go punish that frog. ๐ญ๐ญ๐ญ๐

Nobody be like Wande Coal ๐ค ๐

Nobody be like wande! An acoustic session with just wande alone will bang like Madt! God bless the day it finally happens.

God punish Davido

@DJ_TUNEZ Awesomeness ๐ค๐ค

๐ฅ

Who good don good abeg.

Heโs Melody himself

See joy fad I Dey watch

Wande coal na baba

@DJ_TUNEZ Nobody sing pass Wande Cole o

True true make that guy leave music for musicians

He good scatter
