Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Watch till the end😂😂😂
446,782 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
11 Kommentare

OmoLabake❤💡vor 2 Jahren
The woman in the other shop get mind o or she’s part of the script?

Azeez Adamsvor 2 Jahren
Be like she no say nah skit

عَبدُ الحَمِيد بن مُوسَى سِبُوفُوvor 2 Jahren
Even the goat didn't get it but had to vacate for it's life

Azeez Adamsvor 2 Jahren
Who no go fear 😀😀😀

Tèmítáyọ̀ Onílùvor 2 Jahren
Lmaoooooo goat sef run

Gbengavor 2 Jahren
That woman wey Dey sell food na statue or wetin?

Azeez Adamsvor 2 Jahren
She get odeshi

SaraleeDickson👸vor 2 Jahren
That person sitting down there watching, I want to have his confidence

TheSilentHuntervor 2 Jahren
@TalkToRomiwa The woman wey no run, she drank fearless?😂😂

🅢🅗🅞🅛🅐vor 2 Jahren
😂The other woman just maintain her steeze and composure 💯

Azeez Adamsvor 2 Jahren
@Abishola9 Nothing fit faze am for this world agin 😂😂
