Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
โWe dey focus on Naijaโ๐๐ฅ
30 Kommentare

davido no gree mavo๐

He no even pity am say na bby๐ญ๐ญ

Una idolo dey use Mavo promot him music ๐๐คฃ

@CelestineKelvi2 No wonder Davido Dey do like imbecile Mavo get Steeze

Nah from here you go see say he no like davido

See mavo nose ๐ as e big pass him face ๐ญ๐๐

Davido and remix na 5 nd 6 always deh look for trend

We don chop geh Geh

โShey you wan fubara we go do you like WIkeโ You suppose dor know d kind person e be?.

Bro read the bodyy guy just dey put am on fans move๐.

U jus Dey your own world Dey support two of them ๐๐คฃ

See as mavo bodied davido for song and na the same davido dey do like say na angel him see as him stand with mavo.. davido no fir hide this kind happiness as he dey with superstar

Kilomene ๐คฃ๐คฃ

OBO go kee dem with depression v soon

Slovido na ur boy! Mavo??

My own be say see as davido fresh ๐ ๐ฅ

Davido just de copy all the swag from Mavo even wear him cap like am

But I no Dey hear this gbedu again

i nearly deaf

Why Osaks dey force am na ๐๐๐

You be fool guy

Omo them bad

Why David no dey compose? I don dey tire to defend this guy o ๐

๐๐๐ฃ๐๐๐ ๐๐ ๐๐๐๐๐๐๐๐ ๐๐ ๐๐๐ ๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐

Ugly Mavo lol see as belike horse pikin

This video still de funny me๐

Zero Steeze ๐ญ๐ญ๐ญ

Mavo aura wan kill am ๐คฃ

Shakabulizzi

Which song be this please mavo don try it again
รhnliche Videos
Na only me trump dey send come naija o๐๐ #voiceover
Eko.Savage
315,918 Aufrufe โข vor 9 Monaten
