正在加载视频...
视频加载失败
“We dey focus on Naija”😂🔥
30 条评论

davido no gree mavo😂

He no even pity am say na bby😭😭

Una idolo dey use Mavo promot him music 😂🤣

@CelestineKelvi2 No wonder Davido Dey do like imbecile Mavo get Steeze

Nah from here you go see say he no like davido

See mavo nose 👃 as e big pass him face 😭😂💔

Davido and remix na 5 nd 6 always deh look for trend

We don chop geh Geh

“Shey you wan fubara we go do you like WIke” You suppose dor know d kind person e be?.

Bro read the bodyy guy just dey put am on fans move😂.

U jus Dey your own world Dey support two of them 😂🤣

See as mavo bodied davido for song and na the same davido dey do like say na angel him see as him stand with mavo.. davido no fir hide this kind happiness as he dey with superstar

Kilomene 🤣🤣

OBO go kee dem with depression v soon

Slovido na ur boy! Mavo??

My own be say see as davido fresh 😂 🔥

Davido just de copy all the swag from Mavo even wear him cap like am

But I no Dey hear this gbedu again

i nearly deaf

Why Osaks dey force am na 😂😂😂

You be fool guy

Omo them bad

Why David no dey compose? I don dey tire to defend this guy o 😂

𝚆𝚒𝚣𝚔𝚒𝚍 𝚒𝚜 𝚏𝚘𝚌𝚞𝚜𝚒𝚗𝚐 𝚘𝚗 𝚑𝚒𝚜 𝚏𝚊𝚍𝚎 𝚌𝚊𝚛𝚎𝚎𝚛

Ugly Mavo lol see as belike horse pikin

This video still de funny me😂

Zero Steeze 😭😭😭

Mavo aura wan kill am 🤣

Shakabulizzi

Which song be this please mavo don try it again
