Loading video...
Video Failed to Load
We go again…
163,954 views • 3 days ago •via X (Twitter)
33 Comments

Your car is too clean my boss🙌🏻

Thanks Abazz

The man from Abagana

Nwoke Siena mechazii buru GLE 👏👏👏 Ur ride too clean Onye Nze

This Sienna Dey move well for Osborn road

See ride na 🔥

If you like go if you like no go na you sabi

Ije Awele 🔥🔥

Na sienna be this 😂

Clean whip Odogwu 🙌🙌🙌

You no call us for this one brother

Aaah 😄

My Oga

I de sell benz service parts oo

No be Sienna be this ooo Boss 😂😂😂

It’s the AP for me 🙌🙌

Ije awele 🙌🏿

Omoooooo Sienna dey get all this functions 😂😂

@DrightSauce This your whip fresh die!

@DrightSauce My leader, thanks 🙌🏽

@DrightSauce 🙌🏻🙌🏻

This Sienna go fine for my hand oooo

Only you na men Boss❤️

Clean!

High Chief of Abagana

@subpharmacist Na S series and maybach fit this your status.

Name of the song pls 🙏

@DrightSauce Very clean whip 🥰🥰

Sienna>>>>>>

Where is that Nupe man, make him come see ooo

@abazwhyllzz Go well, Go easy, Go safely

Abeg go Berger side naaa….

We grind on!
