Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
We learn everyday learn from this
21,719 Aufrufe • vor 7 Monaten •via X (Twitter)
43 Kommentare

Or bath with it so that others will have catarrh from your perfume

Be generous 😂

Lol my 3 perfumes are around $700. Make I con dey finish them in 2 weeks?? Blood will flow😹😹😹😹

The place wey that $700 from buy the perfumes you go see more money from there buy another one 😂

@emalexxconcept Why ehn no pour am into water take am baff

Ageygeh slf sabi wetin dey sup…

300k perfume for two weeks? 😂 Omo e go last 10 years 😂

Nope, it won’t make it last longer, concentration does, body type …

Be generous pack it on your body 😂

This guy seem gay😂😂

Opeyemi Famakin will love this

Take a shower with it

Your yansh de leak ??

@datchuguyy Be generous

@datchuguyy Be generous ooo Wale pack it on your body

This guy Dey work for perfume company

Use am baff

Gozie be generous

lol in tinubu economy?

Just soak urself with the perfume

Unless you're buying the 5-dollar perfume

If e finish you buy another one

Don’t even do anything for people just love you no need for all this low self vibe

Open the bottle pour am

Una wey dey use this 2k perfume dey always talk nonsense 😂…person wey buy perfume of 150k should use it for 2weeks???

Make I finish my Tom ford in two weeks. Okay na thank you

You go buy another one no worry

@ThatUrhoboGirl Sure this guy nor Dey crase ?

@ThatUrhoboGirl You go buy another one no worry

Abi dem dey manage perf 😭😭😂

Another Nigerian homosexual

Finally someone telling the truth😂

😂😂😂😂😂

Make Opeyemi catch you fes

Jesus perfume wey I buy €100 God go take you

You get €100 buy perfume if e finish you go buy another one

I just followed,please follow back

Or buy a good perfume instead

I don pack am i don pack am… 🎶😂

Poisonous chemicals

He’s classless

He’s just like me

Just one spark 😂

