Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

We learn everyday learn from this

21,719 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 43

Фото профиля The Dossier
The Dossier7 месяцев назад

Or bath with it so that others will have catarrh from your perfume

Фото профиля WarepamorSammy
WarepamorSammy7 месяцев назад

Be generous 😂

Фото профиля veezy
veezy7 месяцев назад

Lol my 3 perfumes are around $700. Make I con dey finish them in 2 weeks?? Blood will flow😹😹😹😹

Фото профиля WarepamorSammy
WarepamorSammy7 месяцев назад

The place wey that $700 from buy the perfumes you go see more money from there buy another one 😂

Фото профиля Deborah's Delight CFY 👩‍🍳
Deborah's Delight CFY 👩‍🍳7 месяцев назад

@emalexxconcept Why ehn no pour am into water take am baff

Фото профиля JIDE OF ABUJA
JIDE OF ABUJA7 месяцев назад

Ageygeh slf sabi wetin dey sup…

Фото профиля cephas mark
cephas mark7 месяцев назад

300k perfume for two weeks? 😂 Omo e go last 10 years 😂

Фото профиля khalifa
khalifa7 месяцев назад

Nope, it won’t make it last longer, concentration does, body type …

Фото профиля WarepamorSammy
WarepamorSammy7 месяцев назад

Be generous pack it on your body 😂

Фото профиля Mck Future
Mck Future7 месяцев назад

This guy seem gay😂😂

Фото профиля Eja nla togbe jonah mi 🐋
Eja nla togbe jonah mi 🐋7 месяцев назад

Opeyemi Famakin will love this

Фото профиля Richmond 愛は愛だ Lawrence
Richmond 愛は愛だ Lawrence7 месяцев назад

Take a shower with it

Фото профиля Unrulylifestylz
Unrulylifestylz7 месяцев назад

Your yansh de leak ??

Фото профиля Walestar
Walestar7 месяцев назад

@datchuguyy Be generous

Фото профиля WarepamorSammy
WarepamorSammy7 месяцев назад

@datchuguyy Be generous ooo Wale pack it on your body

Фото профиля Ebony Freak Mood
Ebony Freak Mood7 месяцев назад

This guy Dey work for perfume company

Фото профиля Gozie ohabuenyi 1🐘
Gozie ohabuenyi 1🐘7 месяцев назад

Use am baff

Фото профиля WarepamorSammy
WarepamorSammy7 месяцев назад

Gozie be generous

Фото профиля Gozie ohabuenyi 1🐘
Gozie ohabuenyi 1🐘7 месяцев назад

lol in tinubu economy?

Фото профиля no name
no name7 месяцев назад

Just soak urself with the perfume

Фото профиля Shithousery
Shithousery7 месяцев назад

Unless you're buying the 5-dollar perfume

Фото профиля WarepamorSammy
WarepamorSammy7 месяцев назад

If e finish you buy another one

Фото профиля TRUTH BEARER
TRUTH BEARER7 месяцев назад

Don’t even do anything for people just love you no need for all this low self vibe

Фото профиля NWATA ANAYO EZE
NWATA ANAYO EZE7 месяцев назад

Open the bottle pour am

Фото профиля AyTech Computers
AyTech Computers7 месяцев назад

Una wey dey use this 2k perfume dey always talk nonsense 😂…person wey buy perfume of 150k should use it for 2weeks???

Фото профиля Anggy✪
Anggy✪7 месяцев назад

Make I finish my Tom ford in two weeks. Okay na thank you

Фото профиля WarepamorSammy
WarepamorSammy7 месяцев назад

You go buy another one no worry

Фото профиля Dreal Plug
Dreal Plug7 месяцев назад

@ThatUrhoboGirl Sure this guy nor Dey crase ?

Фото профиля WarepamorSammy
WarepamorSammy7 месяцев назад

@ThatUrhoboGirl You go buy another one no worry

Фото профиля _💲MUSTOM 💲_
_💲MUSTOM 💲_7 месяцев назад

Abi dem dey manage perf 😭😭😂

Фото профиля Supermiaow
Supermiaow7 месяцев назад

Another Nigerian homosexual

Фото профиля Ølaf
Ølaf7 месяцев назад

Finally someone telling the truth😂

Фото профиля Phina United ❤️💜☂️
Phina United ❤️💜☂️7 месяцев назад

😂😂😂😂😂

Фото профиля Adeleke opeyemi
Adeleke opeyemi7 месяцев назад

Make Opeyemi catch you fes

Фото профиля 999
9997 месяцев назад

Jesus perfume wey I buy €100 God go take you

Фото профиля WarepamorSammy
WarepamorSammy7 месяцев назад

You get €100 buy perfume if e finish you go buy another one

Фото профиля NWATA ANAYO EZE
NWATA ANAYO EZE7 месяцев назад

I just followed,please follow back

Фото профиля Bumble-Bee
Bumble-Bee7 месяцев назад

Or buy a good perfume instead

Фото профиля $ilva 💸
$ilva 💸7 месяцев назад

I don pack am i don pack am… 🎶😂

Фото профиля Kasoa 4K🫆
Kasoa 4K🫆7 месяцев назад

Poisonous chemicals

Фото профиля Fodio
Fodio7 месяцев назад

He’s classless

Фото профиля Ghana Burger
Ghana Burger7 месяцев назад

He’s just like me

Фото профиля Chibuzor Kingsley
Chibuzor Kingsley7 месяцев назад

Just one spark 😂

Похожие видео