Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

We learn everyday learn from this

21,719 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)

43 Yorum

The Dossier profil fotoğrafı
The Dossier7 ay önce

Or bath with it so that others will have catarrh from your perfume

WarepamorSammy profil fotoğrafı
WarepamorSammy7 ay önce

Be generous 😂

veezy profil fotoğrafı
veezy7 ay önce

Lol my 3 perfumes are around $700. Make I con dey finish them in 2 weeks?? Blood will flow😹😹😹😹

WarepamorSammy profil fotoğrafı
WarepamorSammy7 ay önce

The place wey that $700 from buy the perfumes you go see more money from there buy another one 😂

Deborah's Delight CFY 👩‍🍳 profil fotoğrafı
Deborah's Delight CFY 👩‍🍳7 ay önce

@emalexxconcept Why ehn no pour am into water take am baff

JIDE OF ABUJA profil fotoğrafı
JIDE OF ABUJA7 ay önce

Ageygeh slf sabi wetin dey sup…

cephas mark profil fotoğrafı
cephas mark7 ay önce

300k perfume for two weeks? 😂 Omo e go last 10 years 😂

khalifa profil fotoğrafı
khalifa7 ay önce

Nope, it won’t make it last longer, concentration does, body type …

WarepamorSammy profil fotoğrafı
WarepamorSammy7 ay önce

Be generous pack it on your body 😂

Mck Future profil fotoğrafı
Mck Future7 ay önce

This guy seem gay😂😂

Eja nla togbe jonah mi 🐋 profil fotoğrafı
Eja nla togbe jonah mi 🐋7 ay önce

Opeyemi Famakin will love this

Richmond 愛は愛だ Lawrence profil fotoğrafı
Richmond 愛は愛だ Lawrence7 ay önce

Take a shower with it

Unrulylifestylz profil fotoğrafı
Unrulylifestylz7 ay önce

Your yansh de leak ??

Walestar profil fotoğrafı
Walestar7 ay önce

@datchuguyy Be generous

WarepamorSammy profil fotoğrafı
WarepamorSammy7 ay önce

@datchuguyy Be generous ooo Wale pack it on your body

Ebony Freak Mood profil fotoğrafı
Ebony Freak Mood7 ay önce

This guy Dey work for perfume company

Gozie ohabuenyi 1🐘 profil fotoğrafı
Gozie ohabuenyi 1🐘7 ay önce

Use am baff

WarepamorSammy profil fotoğrafı
WarepamorSammy7 ay önce

Gozie be generous

Gozie ohabuenyi 1🐘 profil fotoğrafı
Gozie ohabuenyi 1🐘7 ay önce

lol in tinubu economy?

no name profil fotoğrafı
no name7 ay önce

Just soak urself with the perfume

Shithousery profil fotoğrafı
Shithousery7 ay önce

Unless you're buying the 5-dollar perfume

WarepamorSammy profil fotoğrafı
WarepamorSammy7 ay önce

If e finish you buy another one

TRUTH BEARER profil fotoğrafı
TRUTH BEARER7 ay önce

Don’t even do anything for people just love you no need for all this low self vibe

NWATA ANAYO EZE profil fotoğrafı
NWATA ANAYO EZE7 ay önce

Open the bottle pour am

AyTech Computers profil fotoğrafı
AyTech Computers7 ay önce

Una wey dey use this 2k perfume dey always talk nonsense 😂…person wey buy perfume of 150k should use it for 2weeks???

Anggy✪ profil fotoğrafı
Anggy✪7 ay önce

Make I finish my Tom ford in two weeks. Okay na thank you

WarepamorSammy profil fotoğrafı
WarepamorSammy7 ay önce

You go buy another one no worry

Dreal Plug profil fotoğrafı
Dreal Plug7 ay önce

@ThatUrhoboGirl Sure this guy nor Dey crase ?

WarepamorSammy profil fotoğrafı
WarepamorSammy7 ay önce

@ThatUrhoboGirl You go buy another one no worry

_💲MUSTOM 💲_ profil fotoğrafı
_💲MUSTOM 💲_7 ay önce

Abi dem dey manage perf 😭😭😂

Supermiaow profil fotoğrafı
Supermiaow7 ay önce

Another Nigerian homosexual

Ølaf profil fotoğrafı
Ølaf7 ay önce

Finally someone telling the truth😂

Phina United ❤️💜☂️ profil fotoğrafı
Phina United ❤️💜☂️7 ay önce

😂😂😂😂😂

Adeleke opeyemi profil fotoğrafı
Adeleke opeyemi7 ay önce

Make Opeyemi catch you fes

999 profil fotoğrafı
9997 ay önce

Jesus perfume wey I buy €100 God go take you

WarepamorSammy profil fotoğrafı
WarepamorSammy7 ay önce

You get €100 buy perfume if e finish you go buy another one

NWATA ANAYO EZE profil fotoğrafı
NWATA ANAYO EZE7 ay önce

I just followed,please follow back

Bumble-Bee profil fotoğrafı
Bumble-Bee7 ay önce

Or buy a good perfume instead

$ilva 💸 profil fotoğrafı
$ilva 💸7 ay önce

I don pack am i don pack am… 🎶😂

Kasoa 4K🫆 profil fotoğrafı
Kasoa 4K🫆7 ay önce

Poisonous chemicals

Fodio profil fotoğrafı
Fodio7 ay önce

He’s classless

Ghana Burger profil fotoğrafı
Ghana Burger7 ay önce

He’s just like me

Chibuzor Kingsley profil fotoğrafı
Chibuzor Kingsley7 ay önce

Just one spark 😂

Benzer Videolar