正在加载视频...

视频加载失败

We learn everyday learn from this

21,719 次观看 • 7 个月前 •via X (Twitter)

43 条评论

The Dossier 的头像
The Dossier7 个月前

Or bath with it so that others will have catarrh from your perfume

WarepamorSammy 的头像
WarepamorSammy7 个月前

Be generous 😂

veezy 的头像
veezy7 个月前

Lol my 3 perfumes are around $700. Make I con dey finish them in 2 weeks?? Blood will flow😹😹😹😹

WarepamorSammy 的头像
WarepamorSammy7 个月前

The place wey that $700 from buy the perfumes you go see more money from there buy another one 😂

Deborah's Delight CFY 👩‍🍳 的头像
Deborah's Delight CFY 👩‍🍳7 个月前

@emalexxconcept Why ehn no pour am into water take am baff

JIDE OF ABUJA 的头像
JIDE OF ABUJA7 个月前

Ageygeh slf sabi wetin dey sup…

cephas mark 的头像
cephas mark7 个月前

300k perfume for two weeks? 😂 Omo e go last 10 years 😂

khalifa 的头像
khalifa7 个月前

Nope, it won’t make it last longer, concentration does, body type …

WarepamorSammy 的头像
WarepamorSammy7 个月前

Be generous pack it on your body 😂

Mck Future 的头像
Mck Future7 个月前

This guy seem gay😂😂

Eja nla togbe jonah mi 🐋 的头像
Eja nla togbe jonah mi 🐋7 个月前

Opeyemi Famakin will love this

Richmond 愛は愛だ Lawrence 的头像
Richmond 愛は愛だ Lawrence7 个月前

Take a shower with it

Unrulylifestylz 的头像
Unrulylifestylz7 个月前

Your yansh de leak ??

Walestar 的头像
Walestar7 个月前

@datchuguyy Be generous

WarepamorSammy 的头像
WarepamorSammy7 个月前

@datchuguyy Be generous ooo Wale pack it on your body

Ebony Freak Mood 的头像
Ebony Freak Mood7 个月前

This guy Dey work for perfume company

Gozie ohabuenyi 1🐘 的头像
Gozie ohabuenyi 1🐘7 个月前

Use am baff

WarepamorSammy 的头像
WarepamorSammy7 个月前

Gozie be generous

Gozie ohabuenyi 1🐘 的头像
Gozie ohabuenyi 1🐘7 个月前

lol in tinubu economy?

no name 的头像
no name7 个月前

Just soak urself with the perfume

Shithousery 的头像
Shithousery7 个月前

Unless you're buying the 5-dollar perfume

WarepamorSammy 的头像
WarepamorSammy7 个月前

If e finish you buy another one

TRUTH BEARER 的头像
TRUTH BEARER7 个月前

Don’t even do anything for people just love you no need for all this low self vibe

NWATA ANAYO EZE 的头像
NWATA ANAYO EZE7 个月前

Open the bottle pour am

AyTech Computers 的头像
AyTech Computers7 个月前

Una wey dey use this 2k perfume dey always talk nonsense 😂…person wey buy perfume of 150k should use it for 2weeks???

Anggy✪ 的头像
Anggy✪7 个月前

Make I finish my Tom ford in two weeks. Okay na thank you

WarepamorSammy 的头像
WarepamorSammy7 个月前

You go buy another one no worry

Dreal Plug 的头像
Dreal Plug7 个月前

@ThatUrhoboGirl Sure this guy nor Dey crase ?

WarepamorSammy 的头像
WarepamorSammy7 个月前

@ThatUrhoboGirl You go buy another one no worry

_💲MUSTOM 💲_ 的头像
_💲MUSTOM 💲_7 个月前

Abi dem dey manage perf 😭😭😂

Supermiaow 的头像
Supermiaow7 个月前

Another Nigerian homosexual

Ølaf 的头像
Ølaf7 个月前

Finally someone telling the truth😂

Phina United ❤️💜☂️ 的头像
Phina United ❤️💜☂️7 个月前

😂😂😂😂😂

Adeleke opeyemi 的头像
Adeleke opeyemi7 个月前

Make Opeyemi catch you fes

999 的头像
9997 个月前

Jesus perfume wey I buy €100 God go take you

WarepamorSammy 的头像
WarepamorSammy7 个月前

You get €100 buy perfume if e finish you go buy another one

NWATA ANAYO EZE 的头像
NWATA ANAYO EZE7 个月前

I just followed,please follow back

Bumble-Bee 的头像
Bumble-Bee7 个月前

Or buy a good perfume instead

$ilva 💸 的头像
$ilva 💸7 个月前

I don pack am i don pack am… 🎶😂

Kasoa 4K🫆 的头像
Kasoa 4K🫆7 个月前

Poisonous chemicals

Fodio 的头像
Fodio7 个月前

He’s classless

Ghana Burger 的头像
Ghana Burger7 个月前

He’s just like me

Chibuzor Kingsley 的头像
Chibuzor Kingsley7 个月前

Just one spark 😂

相关视频