正在加载视频...
视频加载失败
We plenty on this table wey this guy dey shake 😂💔
51,048 次观看 • 9 天前 •via X (Twitter)
22 条评论

I swear one of my guy said make I do unlimited data 25k i said no i give him excuse omo i just dey reason am this morning like this small data wey Idey do self don pass 25k in a month but to comot that 25k do data once go hard 😩😂

E pay me make I dey do 3.2gbsub everyday 😭😂

@Kalekale518715 This nigga too useless mehn 😭😂

@Kalekale518715 😂😂😂

Especially for data😂😭that’s the only bad habit I refuse to change since I started getting money😭😂😂😂

It always seems like a waste of money if someone buys a bigger data bundle at once 😂😂 Meanwhile, we can buy 2k data 5 times daily 😂😂

I swear😂😂😂😂

Especially for data. I fit commot 1k five times do sub in a day but to commot 5k do sub, e no just hard me😂

OMO 😂

Real

Too real

😆 🤣 😂

I swear 😂😭

😂😂

😂😂😂

😂😂

Hand Dy meet everybody

Real oo😂😂

Lodin di di loading

This guy na Werey 😂😂😂

😭😭😂my table

😂😂
