Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
We wasted a hit and it's unfair🤦💔
35 Yorum

gotta promote this sh!t😩

Boy didn’t promote his shit🤦♂️.. song whey I dey chop anytime whey I mount my kpo.

You get..he has to die on it!!

trap Lan je

Apala freestyle lan je

Bro dapper just dey Rush the boy drops

Very annoying

What of “Stamina” 😩

This particular one and Stamina, i dey chop am like biscuit everyday.

The recent one too ‘shon Pe’ na better hit ngl

No talk to much E FINSIH WORK

See why Oga still dey important seyi for do better PR for am

Wasted keh 😂I Dey je on the steady

This one even good self wat of dat him n Seyi Ogo ninu ogo ?? Till today dat song pain me say e no drop

Swears real wasted

I chop this song like mad

If to say na asake sing this song e go don blow o

I still dey chop am steady

The best🫶🏾

waste ? na investment dw

Tml good, nor worry.

Unique✨👊

Allah

He no get fan base na

@Tml_vibez

Terri apala on the second verse would have been crazy

Better jam ooooo

My jam🔥🔥🔥🔥

Something wey I still trap like twice today lol..

I hear this song for like a month without playing other music tbh

I too dey jam this jam

Boss too is dope

@grok what’s name of this song

I swerv

Better old school vibes🤝
Benzer Videolar
Sensitive content
Davido’s performance At Tunde Eggnuts Birthday Party 🤦🤦🤦🤦🤦🤦🤦🤦🤦🤦🤦🤦🤦💔💔💔💔 Radiogad
SAMKLEF
216,804 görüntüleme • 1 yıl önce
