正在加载视频...
视频加载失败
Weight loss journey 😂🔥
56,687 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)
33 条评论

Dem suppose arrest this boy 🤣🤣

The government alone nah slim tea 😂

Dem wan drink slim tea when dem get Teanubu 🤣🤣

U go craze oh breeze go carry u ohh 😂 😂 😂 @fanta_de_joker I swear dem need check u well 😂

I never gain weight people wan loss their weight… life no balance

Why you dey rush to slim? Relaaaax be patient enough 😂😂

Normally their president go put them on automatic diet check for the next 4 years 😂 So make nobody rush to drink any slim tea

You won't need the slim tea if druggie president returns, aswear🤣🤣🤣 Slimming down go be like water

Please what app do they use in making such videos particularly the face modifying.

Tinubu slim tea 😂🤣

Breeze go carry you relax! Sheriff na you wan loose weight? City boy movement is here for you

Make all of una wey dey do weight loss journey.... Make una wait first Make we know if hunger go dey next year or not

Best weight loss is APC gbam 🤦🏽🪒🚩🅿️🏁

😂😂😂

City boy go slim u down naturally

Body go tell you 😂

mad boy😂😂😂

He say make city boy win. 😂 😂 😂

Make big Oma no try to drink slimming tea oo

No mind big Omah City boy na slim tea 🍵

😆

🤣

🤣🤣

Una go think say na joke... 😂

What's his tiktok account please

🤣🤣🤣🤣

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Mutual growth should be about value, not just numbers.

Dis guy na fooool, big one. 😂😂😂😂

😂😂😂😂😂

This guy 😂😂🤣

🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂
