Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wetin baba loku do?????
27 Yorum

Are you aware that Isegun people also get their olopa ?

Nah escort oo, dey zuzu

Baba Loku suppose dissappear Na to shows that has power

Him do soap e no werk

Baba don commit crime 🤣

Be like baba Loku dan chop person percent 😂

Escort con be like say them catch thief,Abi waiting Dey sup for here smh 🤦♂️

70%

This doesn't even look like him

He do oshole wey no work

Fit be % matter

Nah escorts no worries

Akeem pe lawyer wa una no hear am ?

@Shadygf11

BetOnly dey pay 🎁 Get ₦1,000 welcome bonus. 💸 New users also get ₦500 free bet daily for 7 days (₦3,500 total) 🎮 Aviator, Chicken Road Live Football, Live Casino & more Register with my referral code and claim your bonus👇

Baba Luku 60/40 😂 😂

Na security details

Police is our friends

But they won't to dominate Lagos.
Internet can make you and still be ur end

Abi e don collect wire ni😂, help me check him bag

Them go do one movie one day , then go call am baba Luku

😂 😂 😂

Stop making irrelevant things famous

Baba fit done dey get police escort

Na him bodyguard

Who carry my mentor🤣
Benzer Videolar
Sensitive content
Wetin Konji dey do ehn
Naija
1,000,789 görüntüleme • 1 yıl önce
