Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wetin be this again na ?😩🧎🏼♂️
235,877 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Once person off him clothes just leave am be ! I saw a video where the driver came down, shit for hand stone the olopa 🤣 Para dey !

Dem seize him bike and na the only thing wey him dey survive on

They want to pass a bill for FRSC to carry gun, and you people think that they won't be worse than police. Everybody came out Omo

@DavisJrTHEGREAT The guy no dey fear sey everybody go dey look him nakedn3ss 😭😭💔💔💔

When a man fights naked then you realized he has nothing to lose. Never fought with a man who has nothing to lose. U will regret!!

When did FRSC given power to arrest bikes? Are these the same people the house of pressing bills for to start carrying guns? This country will be finished

Everybody don mad😂 finish Na few dey Yabaleft😂😂

To be real..... Nigerians are really frustrated

I love the way people rally round him to help

People don dey reach their madness peak like this
