正在加载视频...

视频加载失败

Wetin be this again na ?😩🧎🏼‍♂️

235,877 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

OLUWAFEMI◽ 的头像
OLUWAFEMI◽1 年前

Once person off him clothes just leave am be ! I saw a video where the driver came down, shit for hand stone the olopa 🤣 Para dey !

P̺͆R̺͆I̺͆N̺͆C̺͆E̺͆ ~ C̺͆H̺͆A̺͆R̺͆M̺͆I̺͆N̺͆G̺͆ 的头像
P̺͆R̺͆I̺͆N̺͆C̺͆E̺͆ ~ C̺͆H̺͆A̺͆R̺͆M̺͆I̺͆N̺͆G̺͆1 年前

Dem seize him bike and na the only thing wey him dey survive on

JessyJackson Akpesiri 的头像
JessyJackson Akpesiri1 年前

They want to pass a bill for FRSC to carry gun, and you people think that they won't be worse than police. Everybody came out Omo

JOY 💕 的头像
JOY 💕1 年前

@DavisJrTHEGREAT The guy no dey fear sey everybody go dey look him nakedn3ss 😭😭💔💔💔

Aim COURAGE 的头像
Aim COURAGE1 年前

When a man fights naked then you realized he has nothing to lose. Never fought with a man who has nothing to lose. U will regret!!

Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá 的头像
Ishowleck l Õmõ ìyá pùpá1 年前

When did FRSC given power to arrest bikes? Are these the same people the house of pressing bills for to start carrying guns? This country will be finished

Bill💀 的头像
Bill💀1 年前

Everybody don mad😂 finish Na few dey Yabaleft😂😂

Haywhy🇳🇬🇧🇪 𝕏 的头像
Haywhy🇳🇬🇧🇪 𝕏1 年前

To be real..... Nigerians are really frustrated

DIVINE T🇺🇸🇺🇸 的头像
DIVINE T🇺🇸🇺🇸1 年前

I love the way people rally round him to help

Yungonly 的头像
Yungonly1 年前

People don dey reach their madness peak like this

相关视频