Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wetin be this again? 🤣
156,765 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

K.A.Y.O.D.E2 yıl önce
Abeg Make Person link her up with. Kanyo o Kanayo make I see first

ΣMSG™ 🍀2 yıl önce
Just see who dey find sabo, Sabo no fit pack am with these one by he side at all. Not in these life or in the next life

Slidebig LLC2 yıl önce
Who be this mumu…did one wey no even chop belle full😏😏😏😏

BIGTEDDI2 yıl önce
Person wey resemble poverty dey reject poverty

Vegas2 yıl önce
Until kanayo boys gbez u for sacrifice ….

E A Z Y 🚶🏾2 yıl önce
If they put this one in front OX fan now,

🪖Father Abraham 🪖2 yıl önce
Person wey still dey chop mummy thank you 🫤

🤴🏽JAYDEE 💯2 yıl önce
She can't even subscribe on her phone o 😂 Osiwin omo 😂

Engr Aproko🦺🪖⚪..2 yıl önce
Check well her papa na palm wine tapper and her brother feet de smoke colos around like who no get future..

Mustapha2 yıl önce
Civil servants just collected stray bullets.
