Loading video...
Video Failed to Load
Wetin be dis again?🤣
28,798 views • 2 years ago •via X (Twitter)
30 Comments

The horse logo wey dey Porsche car don run enter this danfo oooo 😂

This one na autopilot..😂 😂

No be small pilot 😂😂😂

That man see the vision 😂🏃🏿♂️🏃🏿♂️

😭😭😭

@_zackycha

🤣🤣🤣😂😂🤣🤣

🤣🤣🤣

Overlooking

They didn't reduce the load oo. He still moved on like that.

😂 😂 😂 😂 Nawao

This is flying car 😂😂

Anyị apuo!

Are you kidding me

Wahala no dey finish 🤣🤣

The load nor too much before

See the weight at d back. They are lucky though

Let good vibes lead

@TweetHelperBot download this

😂😂

This isn't a real country mehn! Wtf!?🤣🤣🤣

Raise am, raise am, raise am.......😂😂

Good vibes

🎶Overload me🎶 🎶Ur load dey overload me🎶

Take off ✈️✈️✈️

You go still come asaba

Very charming and good one

Bus wan fly dem no free am

Center of gravity is not even close to the buss.

See wetin this weyrey bin wan carry 🤣

