Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Wetin be this godddd 😭😂😂

92,364 Aufrufe • vor 4 Tagen •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Boluwatife
Boluwatifevor 4 Tagen

@Asarailu_ I even think say na reasonable thing e wan talk for the end 🤣😭😭😭

Profilbild von Gemini
Geminivor 4 Tagen

@Asarailu_ Na that end off me 😂😂😂

Profilbild von Asiwaju🐦‍🔥💛
Asiwaju🐦‍🔥💛vor 4 Tagen

Which one of you ask kesari tf?😭

Profilbild von Gemini
Geminivor 4 Tagen

mk dem dey ask kesari for tfare 😂

Profilbild von Invoice
Invoicevor 4 Tagen

I no gree watch am finish cos na weyrey thing e go wan talk, I don too dey laugh alone for street and na mostly things wey I remember for this app, make dem no think say person don dey fraa.

Profilbild von Gemini
Geminivor 4 Tagen

😂😂

Profilbild von John Smith
John Smithvor 4 Tagen

But na true sha

Profilbild von Fhenzzy L.F.C
Fhenzzy L.F.Cvor 4 Tagen

Who’s this girl?

Profilbild von Gemini
Geminivor 4 Tagen

She’s a married woman o. na teemah i don forget her handle sha

Profilbild von JET
JETvor 4 Tagen

Wetin kasari smoke

Profilbild von OLATUNJI MAYOWA
OLATUNJI MAYOWAvor 4 Tagen

Baloranking baby mama 😂 . See where kesari hang ball self

Profilbild von jhay_B
jhay_Bvor 4 Tagen

Na tf make am doubt love 😭😂

Profilbild von sir_lugo
sir_lugovor 4 Tagen

😁😁

Profilbild von Davedeen!!!
Davedeen!!!vor 4 Tagen

😂😂😂😂

Profilbild von Olaa🇳🇬
Olaa🇳🇬vor 4 Tagen

i don know say na rubbish he wan talk 😭🤣

Profilbild von Rozzrite
Rozzritevor 4 Tagen

Werey say Mio ro 😂😂😂

Profilbild von Mckinzy 🎸🎶
Mckinzy 🎸🎶vor 4 Tagen

Na real question he ask na

Profilbild von Odin
Odinvor 4 Tagen

The matter dey baffle Kesari😂

Profilbild von Gemini
Geminivor 4 Tagen

He go dey reason say bike money from a person like me 😂😂

Profilbild von 🌍 MADnSALTY🖤✊🏿⚡️
🌍 MADnSALTY🖤✊🏿⚡️vor 4 Tagen

Burst my head 😂😂

Profilbild von TemidayoAtoyebi
TemidayoAtoyebivor 4 Tagen

😂😂😂😂😂

Profilbild von Gemini
Geminivor 4 Tagen

😂😂

Profilbild von Quazim👍
Quazim👍vor 4 Tagen

True seh, why u go dey ask for owo okada

Profilbild von Gemini
Geminivor 4 Tagen

from kesari 😭😂😂😂

Profilbild von PAPII
PAPIIvor 4 Tagen

Laugh wan keel me 🤣🤣🤣

Profilbild von Kaychee
Kaycheevor 4 Tagen

😭😭😭😭😭😭

Profilbild von Startune
Startunevor 4 Tagen

Wahala por

Profilbild von Gentleguy
Gentleguyvor 4 Tagen

Wasn't expecting the end bro 😂😂

Profilbild von KUSH✝️✨
KUSH✝️✨vor 4 Tagen

🤣🤣🤣🤣

Profilbild von ICEYY
ICEYYvor 4 Tagen

Fra 😂

Profilbild von Gemini
Geminivor 4 Tagen

😂😂😂😂

Profilbild von YunkennyFC 🔰
YunkennyFC 🔰vor 4 Tagen

I don laugh tire 😂😂😂

Profilbild von Abdullateef SWAGUU
Abdullateef SWAGUUvor 4 Tagen

😂😂