Loading video...
Video Failed to Load
Wetin be this godddd ๐ญ๐๐
92,364 views โข 5 days ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

@Asarailu_ I even think say na reasonable thing e wan talk for the end ๐คฃ๐ญ๐ญ๐ญ

@Asarailu_ Na that end off me ๐๐๐

Which one of you ask kesari tf?๐ญ

mk dem dey ask kesari for tfare ๐

I no gree watch am finish cos na weyrey thing e go wan talk, I don too dey laugh alone for street and na mostly things wey I remember for this app, make dem no think say person don dey fraa.

๐๐

But na true sha

Whoโs this girl?

Sheโs a married woman o. na teemah i don forget her handle sha

Wetin kasari smoke

Baloranking baby mama ๐ . See where kesari hang ball self

Na tf make am doubt love ๐ญ๐

๐๐

๐๐๐๐

i don know say na rubbish he wan talk ๐ญ๐คฃ

Werey say Mio ro ๐๐๐

Na real question he ask na

The matter dey baffle Kesari๐

He go dey reason say bike money from a person like me ๐๐

Burst my head ๐๐

๐๐๐๐๐

๐๐

True seh, why u go dey ask for owo okada

from kesari ๐ญ๐๐๐

Laugh wan keel me ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Wahala por

Wasn't expecting the end bro ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Fra ๐

๐๐๐๐

I don laugh tire ๐๐๐

๐๐
