Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wetin be this godddd 😭😂😂
92,364 görüntüleme • 5 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

@Asarailu_ I even think say na reasonable thing e wan talk for the end 🤣😭😭😭

@Asarailu_ Na that end off me 😂😂😂

Which one of you ask kesari tf?😭

mk dem dey ask kesari for tfare 😂

I no gree watch am finish cos na weyrey thing e go wan talk, I don too dey laugh alone for street and na mostly things wey I remember for this app, make dem no think say person don dey fraa.

😂😂

But na true sha

Who’s this girl?

She’s a married woman o. na teemah i don forget her handle sha

Wetin kasari smoke

Baloranking baby mama 😂 . See where kesari hang ball self

Na tf make am doubt love 😭😂

😁😁

😂😂😂😂

i don know say na rubbish he wan talk 😭🤣

Werey say Mio ro 😂😂😂

Na real question he ask na

The matter dey baffle Kesari😂

He go dey reason say bike money from a person like me 😂😂

Burst my head 😂😂

😂😂😂😂😂

😂😂

True seh, why u go dey ask for owo okada

from kesari 😭😂😂😂

Laugh wan keel me 🤣🤣🤣

😭😭😭😭😭😭

Wahala por

Wasn't expecting the end bro 😂😂

🤣🤣🤣🤣

Fra 😂

😂😂😂😂

I don laugh tire 😂😂😂

😂😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Wetin be this?😭😭😂
CD2
367,740 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
Wetin be this? 😭💔😂
$ilva 💸
141,583 görüntüleme • 1 yıl önce
