Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wetin be this nah, Una sha want put me for talk 😂😂😂
23,124 görüntüleme • 6 gün önce •via X (Twitter)
49 Yorum

The parent now go dey happy meanwhile e mate dey build solar inverters in China

Aswear bruh

The kind slap wey I go give the werey for head ehnn, he go get infection for brain

😂😂😂

Omo Nigeria get any hope so?

Not at all bruh

I shall go use super glue gum my mouth because wetin I wan talk now nobody don hear am before 😂💔💔

lol 😂

Them suppose arrest that interpreter ni

😂

And his parents go dey shine teeth for one corner like that 😂😂

😂

Abi na where seyi vibez see the inspiration for that EL jajaja song 😂

😂

All this celes sef

😂

Look at this stupidity.. for this country to work we need to gather all religious people and bomb them all fr bcus u can’t use words to save this ppl

They are raising mad people because of the money they are getting from it.

Let these children know that these things doesn't work. Tell them to work hard and keep good character.

This boy can never be productive again, cos they’ve tampered with his mentality, until he grow up and started seeing life the way it is, then he will either be a pastor by fire by force or regret all these and start yahoo.

I no go talk

😂

Them don put u for talk nah 🤣🤣

I no wan sin again 😂😂

I no go talk anything o

The fact that those high ranking pastors sent their kids overseas to study is enough proof for Christians

Another leader of tomorrow has fallen to religion psychosis smh we are not going anywhere as a race smh 🤦🏾

Make una contribute money buy that woman garnet first

@DJGentleZone Pikin come Dey repeat one word Pastor come Dey interpret am in many words 😂😂😂

@DJGentleZone 😂

The govt should safeguard this boy from these fanatics

Government needs to ban religion

😆🤣😂 your eyes dey see things oo

😂

Person wey suppose dey make Athena

Imagine bruh

Them suppose beat that interpreter for market square 😆 And the church members should be given job because if not for lack of jobs and financial structures, people won't be saying ogo to nonese 😂😆🤣

Nonsense

Well sha one of una Apostle don says na Nigeria calling be this 😄😄😄

Using religion to kill the future of this country is the most demonic thing ever

Listen to what the spirit is saying to the church 😂

As how nah 😂

The pikin nor go know anything for school oh

🤣🤣🤣🤣

Rubbish

Zlatan junior

Una wan jst Destroy this boys life Now dis small boy will not want to work becos he will think he's called to ministry With dis ejejejejejejejejejejejejejejeje😎

I no fit laugh but I later laugh

😂
