Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wetin be this one again 🙄🧎♂️
10 Yorum

Akedo News1 yıl önce
Everybody don dey do content, when i dey secondary school i know even get nokia touch

₿rin¢€ 🦍1 yıl önce
if 2018 children don marry eh , story go full Twitter 😂😂😂 IYKYK

💎Eric💎🥷🏿🫴🏾💵1 yıl önce
Them dey create corn . It’s left for you to be contented 😂😂

queenlizzie1 yıl önce
Using the school badge is wrong, for a content that is not meaningful

Joe Boj1 yıl önce
Shey this man dye him lips abi na eye pencil 😂😂😂

K.A.Y.O.D.E1 yıl önce
I watch am for mute 😩thank God

queenlizzie1 yıl önce
No good message in all of this, time wasted

Chi~Chi🦋🧸1 yıl önce
The boy dey use mouth blow firewood?

Bily Milone🎖️1 yıl önce
Abeg make una no reduce my IQ I use god name beg 🙏🏽

TJ🧉 𝕏1 yıl önce
The kind weed that guy dey smoke ehh ,see as him lips black😹. Anyways me watching:
